@just1bobby_:

Mr Bobby ™️
Mr Bobby ™️
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 09 November 2025 18:43:10 GMT
375072
55541
759
3426

Music

Download

Comments

you_found_sophia
you_found_sophia :
This boy u don Dey enter my eye 🥺
2025-11-09 20:04:26
441
nwulumary
Mary99+ :
This is me right now but he says because am a single mother
2025-11-10 13:56:53
98
crazyboss_123
Crazy🫠🤪 :
for a moment I thought he's bobby
2025-11-09 22:05:43
51
pretti_traceiii
_Traceii🤎🫦 :
Dem don thief ur heart o
2025-11-09 19:14:11
105
sumptuous_wardrobez
Sumptuous :
Your videos just Dey follow me up and down Bobby Ogini kwa? 😳 If i follow you now I no go come Dey see your videos again… please let me keep seeing it like this 🥰🥰
2025-12-04 11:25:34
3
thatspicywaitress
🌶️🫚😍🧡Spicy :
For 8 months I no see relationship enter but make I no lie nah the back part pain me pass
2025-11-09 23:19:55
18
giftmusa43
Big Lissa 🥰🥰🥰 :
small midnight call way we do for two days my life just spoil if he no chat me I go just dey think if he don get bby 😭😅
2026-01-08 08:04:21
1
essencebyderalore01
@Dera-lore :
Bobby pick date let's get married 🥰😂😂😂
2025-11-29 19:44:36
1
bigcomfy01
Big comfy :
me sef nor get sense wen it comes to love,so we fit
2025-11-15 09:44:24
2
abibaby971
abibaby :
Bobby no go make me fall in love with guy again oo
2025-11-24 18:08:50
2
sativasativa1
🍭S🅰️TIV🅰️ :
😂😂😂 nobi my fault
2025-11-11 11:46:34
2
toxicella21
𝑠ℎ𝑒'𝑠💣🖕𝑡𝑜𝑥𝑖𝑐 :
sometimes Dem dey play along ooo
2025-11-11 12:43:23
2
nursephavy
Phavy💕 :
Chaiiii I nor get sense o 😁😂
2025-11-16 03:11:13
1
rosemaryakuave0
rosemaryakuave0 :
don't be carried away people that fall in love fast can easily ghost you before you say Jack
2026-01-17 00:23:24
1
special.elite
Special (Elite)🌠🌷 :
Omo, words failed me right now 😩😩
2025-11-12 13:47:20
1
empress4precious
Preshyy || UGC creator :
Steeze na water, Werey na water, Bobby na all of them❤
2025-11-13 10:42:51
1
harmo_9ice
harmo_9ice :
Talk to me direct 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-01-04 13:58:08
2
kikigoodies
Akure cake/small chop/parfait :
Small care and spoil I don love up 😩
2025-12-04 08:22:38
0
nellyfave
nellyfave :
Normal
2025-11-19 00:07:28
1
lovegold044
sweetie ❤️💊😘😚😊💋❣️ :
single ND searching 😩
2025-11-12 13:34:11
1
wizkid_wife
OTheDoll :
Fine Guys with this kind of earrings 😩😫
2025-11-10 14:21:04
1
esejanebeauty8
M.Jane Thrift & More🛍️🛒🎀 :
Kuku mention my name😩
2025-11-26 15:40:48
1
babe7003
babe ❤️ :
why I go day save your video anytime I see am for tiktok 😍
2025-11-09 22:26:47
2
datgurl_dinma2
datgurl_dinma :
That organ called heart eh, I no wan follow em lead next year ooo Na me go Dey lead am cos eh 😩😩😒
2025-12-07 23:30:11
1
more_thrift
MORE_THRIFT :
I like the way u always open your teeth 😩😩😂😂😂😂
2025-11-10 08:48:25
2
To see more videos from user @just1bobby_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About