It’s honestly surprising how some of you are say trash, Friends borrow each other’s things that’s normal The real issue is that some friendships lack trust and genuine love Personally, I lend my friends my things often, and you’ll never catch me talking about it outside
2025-11-10 17:12:59
670
𝓜𝓼𝓼 𝓫𝓮𝓮🍒 :
You and friends no dey ever last nawa😂
2025-11-11 02:24:21
750
💨💕 🦅fairy ❤️🧚♀️🌚🍭 :
Omo evil luna sabi lie oo 😆 I just dey come from her live now 😂
2025-11-10 20:30:45
410
May 1st Baby💕♉️🥰 :
And i been rate you before…. U dey borrow wig n clothes from Luna🤣🤣🤭🤭😂😂
2025-11-10 14:33:05
137
Ohliviyah🪻 :
All this ones no concern me
hand wey touch my comment go see next year.
2025-11-11 09:52:44
34
Ediye💜 :
If the tell una no get friends e go be like say person the lie imagine the insult you’re getting now Omo
2025-11-11 13:42:11
17
St. Soki❤️🩹🥷⭐️ :
Na true say you and your friends Dey send Ona noodles for 10k 😂😂
2025-11-11 13:21:36
13
spark light :
one day I go see u for good health in Jesus name amen...u are looking beautiful sister
2025-11-10 12:33:15
17
Luxe by jenny ✨ :
I hear say you thief wig 😭😂😂
2025-11-10 12:57:10
35
PlayboyYVL🐐 :
You don Dey old oh 😂 Iyee pushing 40😂💔
2025-11-10 19:34:34
11
𝐩𝐢𝐚𝐧𝐨 𝐤𝐢𝐧𝐐 🤴 :
Joy savage ur my favorite girl in the world I really like you one love ❤❤
2025-11-10 15:27:01
12
Gold🥺💕❤️🩹 :
Fear friends keh mk friends self fear me o😂😭
2025-11-10 11:52:09
13
♡𝑩.𝑫.𝑫___𝑩𝑬𝑳𝑶𝑵𝑬🎀🫧 :
big joy savage 😩🥰. Omo i love tgis gall die 💞💞💞
2025-11-10 11:20:08
6
Sad Ghost💔🥹😪 :
I swear 💔😂
2025-11-10 16:42:36
5
Jose Leonardo :
I swear ❤
2026-01-07 20:37:47
1
abdull danladi :
hello
2025-11-11 13:01:23
1
Call me BIG OSAS📈📊📉 :
Una don reach here 😭😭
2025-11-11 13:27:33
1
St. Soki❤️🩹🥷⭐️ :
All them begging squad 😂😂😂
2025-11-11 13:20:30
4
Mirch Clothings👑 :
Available 😍
2025-11-10 20:59:09
1
texicodro :
about R1000
2025-11-10 12:13:42
1
✨KELLY⚜️ :
i Go lie for you 😩🤓😜
2025-11-10 11:12:51
2
𝑩𝒊𝒈_𝑭𝒂𝒗𝒊_1 :
My love
2025-11-10 11:21:05
1
LOUNGE PANT IN LAGOS :
Unisex lounge pants available as seen
2025-11-10 20:03:11
1
*~꧁ᬊᬁGirl~lyk~erica📌🎮ᬊ᭄꧂* :
who notice say na disame tattoo dey Luna and joy savage hand??
2025-11-11 16:30:32
1
successfuldgaf :
U too make sense Abeg 😘😘😘
2025-11-10 13:58:03
2
To see more videos from user @joysavage411, please go to the Tikwm
homepage.