Aunty me wey don do enough for man and he still leave me kwanu 😏🥀😭😭😭
2026-08-21 06:02:15
0
goddess beauty :
she talk truth oooo
2026-08-21 10:30:28
0
soft4nails :
who noticed that God is good
2025-11-10 18:23:43
1444
Say Hi to evil chifunds👿👿😎 :
Brother hood We need to protect this girl at all cus 😳😂
2025-11-10 21:27:20
1134
ademide_olafemi001 :
If u haven't slept in the hospital from January till now, use 1 minute to thank God🥰
2026-02-24 22:56:18
214
NASA :
This one dey fin husband
2026-01-20 10:10:29
168
Noble :
man never do anything for me o.
2025-12-12 17:00:33
105
Wittyritty 2024 :
I don sacrifice too much for love 🥺 yet dem no Dey value me 🥺 I don give up on love 🥺
2026-01-02 04:03:11
69
life 💕💕 :
tank God this is coming out from a woman like me I love u 💋💋
2025-11-10 20:22:47
161
Zubby 7777 :
At least someone is telling the truth I like you for that👌👌
2025-11-10 13:26:51
133
Believe🤕🤒🤒 :
This girl 👧 really make me feel somehow I face alot no real girl outside again I feel like crying right now I lost everything cus of a girl without cheating 💔 😢 9 year 💔 and some months 💔 😢 well I thank God am still alive I take smoke as my love 💓 👺👺👺
2025-11-10 22:07:54
18
Example 🔕🥷 :
Trust girl or like my comment 💔😫
2025-11-11 03:29:47
75
Ijele,,(Njideka ❤️❤️❤️) :
wetin dey worry this one na,, come let me tell you with evidence what I did for a man and yet,, men that will see you as desperate for being patient and choose mgbeke ,,get out 😎, you go jam soon 😂