@2sure409:

🦦🧃🤬
🦦🧃🤬
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 11 November 2025 14:24:43 GMT
306815
54605
296
4921

Music

Download

Comments

merlinofyt
Humble ✈️😌 :
Na online una dey like una mama😂
2025-11-11 19:32:32
752
akincasjnr01
AKINCAS JNR🤐🥷🏻 :
Even if mama ask this period he no Dey oo 🥺😹
2025-11-12 00:47:47
71
teddy__402
Teddy 🤓 :
She no need ask sef 😂💕
2025-11-11 19:27:15
134
molanddc
~DC~ 🖤 ⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝ :
My mama money way day my hand no day finish 😂
2025-11-12 09:01:34
77
bigconfidence21
CONFIDENCE :
For this side we no dey wait make she ask
2025-11-12 17:08:38
23
leongotracks
.ace🪖 :
The money dey but for you..eno Dey 😂
2025-11-11 20:51:08
13
solomon8968
卩คⓎⓜ乇Ňт 💀👌 :
By all means 😂🙂‍↕️
2025-11-11 17:38:43
33
champ5235
Ayomiposi 👑✨ :
Na so e suppose be guys, but this period e no Dey 😓
2025-11-12 09:43:37
8
adevibez74
☘️Bad boi ~Ade~🧃 :
I Dey tell you my mama go chill this time oo😹😭
2025-11-13 05:35:58
1
bad_habit25
™️ :
For sure she own the bank ❤️‍🩹
2025-11-13 20:35:04
1
december__product
ZADDY 🙂↔️💙🌴 :
Double tap and view it ❤
2025-11-11 20:38:44
6
big_classic
C L A S S I C🖤✨ :
I go burst lapo office once no be chies
2025-11-11 20:55:35
5
teddytoobizzy
Teddy toobizzy𓆉 sells gadgets :
If my sister ask e dey😂if my babe ask ,” I dey go through a lot , e no dey”😂😂
2025-11-12 07:45:40
10
gentle_3xx
Ğ£ÑŤŁ£🎚️ :
E go come in bulk ss 🔥❤️
2025-11-12 20:18:22
2
ikemufulajamesori
✝️ KELLY LA♏️BERT🧃🪫 :
sure naw 💯👊
2025-11-12 21:38:29
2
cantfindmetwice
Danny🖤 :
Inno fit give my mama my last card😡! Coz if e finish for my hand .. she go cry pass me ! Inno want make she e cry 😂
2025-12-08 09:39:16
1
oma0i1
James :
Normally na we no day use our wife play 🙂🤓
2025-11-11 23:14:03
2
mr__idk4
mr__idk4 :
I go bring out savings join 😏
2025-11-11 18:11:57
6
realotf1
SuCcEsS❤️🤬🔥 :
That one must dey 😌🥹❤
2025-11-11 19:22:49
2
rough.juice
𝐉𝐮𝐧𝐢𝐨𝐫🫩 :
Na so😂😌
2025-11-11 21:29:18
1
buike9805
💰BUIKE🤫 :
That word Alone (MY SON) is powerful 🙈💥
2025-11-12 06:55:26
2
lukmanslux
UMAR LUKMAN📊🛍️ :
your pocket will never dry bro
2025-11-13 22:01:44
1
savita.loner
Savita :
Money no Dey ooo….but if my sister ask e Dey 🙂
2025-11-13 12:14:17
1
lil_kingblizz
precious 🖤 :
And mi babe
2025-11-12 06:57:27
4
To see more videos from user @2sure409, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About