@evil98032: 👹❤️

€víŁ❤️‍🔥👹🚀
€víŁ❤️‍🔥👹🚀
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 11 November 2025 18:37:48 GMT
329170
38701
832
1671

Music

Download

Comments

mexico.money69
PRECIOUS 🥷💼 :
If my father ask E no Dey ☹️
2025-11-12 15:30:31
400
favourdc78
Favour DC 🤬👊🤯 :
I swear 5 Gbuza for my mom 😇
2025-11-12 16:48:15
306
_candyflosscutie
Paul W. Bryant Jr. :
Na online una Dey like ona mama
2025-11-13 00:05:00
102
josej2rs
🏝️Say hey to MR J✝️SE🏝️ :
That woman nah my life❤️💯
2025-11-12 12:02:15
75
annabel189
shasha💕 :
They hustle is for mama but if mama drop 200# for house you go move am😒
2025-11-14 07:29:17
33
humble5897
humble5897 :
if my mama ask e dey if my papa still ask e still dey no be only mama go dey collect papa sef dey try
2025-11-14 08:12:32
30
kiing_of_us
King OF USA 🇱🇷👑💰 :
God bless you bro
2025-11-12 12:01:36
31
michealking267
Michael :
what of papa,unah no dey ever give papa🤦
2025-11-13 15:38:59
16
byron3344
OMETEREDIKE 🦅🚀🚀🚀 :
Omo this sounds eeh make me press my mum 1m today 😫😫
2025-11-14 20:41:58
10
rich.succesful01
Cãpě_tøŵñ 💙🦕 :
U Dey even let ur mama ask first, we nor Dey wait make or mama sneeze self for this side her UBA go don smile 💯🙂‍↕️
2025-11-15 01:47:06
6
sweetba006
sweetba006 :
God bless you so much 💯💯💯😂😂🙏🙏🙏
2025-11-12 15:51:08
21
kizob77777
Big Kizo :
if my babe ask e no dey 😏😏😏🙄🙄
2025-11-14 14:22:11
6
claws_by_irene
NAILS TECH IN UGBOWO :
💯for you bro❤️❤️your money nor go finish on God
2025-11-13 20:22:20
9
damicash4pf
damicash4pf :
I swear dad and mom e dey
2025-11-18 19:45:42
6
pokiss_vnd
Pokiss VND 🇻🇳🇭🇰 :
she's my backbone 😍
2025-11-14 06:09:13
5
satisfied_loner1
💎🧬🤿Satisfied Loner :
As you remember your mom, God go give you enough money ♥️
2025-11-15 03:59:15
6
nailsbygreengold2
GREENGOLD’S BEAUTY PALOR :
If my papa ask e Dey 🥰🥰🥰
2025-11-14 21:18:34
7
freedoms606
Freedom✊ :
i go Lie for you 😎🕺🏾👊🏾
2025-11-12 14:58:09
5
small.doctor57
small.doctor57 :
my mom my evening 🩸❤️
2025-11-13 12:00:18
5
bhigwaheed
~Stuff✨🪐🪓 :
Money no dey ooo but i my mama ask e dey
2026-02-01 07:28:18
1
oluwadamilola____
Arkansas 🇺🇸🏳️‍⚧️ :
Nothing for Papa oo I swear 😂
2026-01-26 06:02:25
1
lessdrama6
ÁĽŒŅË😤 ŴÒĽF 🐺👽🚶🏼‍♂️🔥♐️ :
If my papa ask e dey if my mama ask e dey 😬
2025-11-13 00:45:11
3
otasowie.happy1
sugar bby❤️‍🩹 :
for sure now my mother is my life 🤱👩‍❤️‍👩❤️‍🩹💯
2025-11-13 13:54:03
4
de_silver21
De Silver :
When you become Father; you go see Waitin your father see wen make you think say your father no de try.
2025-11-14 19:09:51
4
To see more videos from user @evil98032, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About