once i noticed you like onion we no fit chop together 😂
2025-11-19 07:37:22
667
神の力🐺🦅 :
how onions take dey sweet for una mouth 😂
2025-11-20 07:13:40
423
Xprime :
i literally hate onions 😭🤧
2025-11-17 20:03:59
426
🎭 :
After I cry finish wen I be dey cut am 😡😡
2025-11-19 14:29:33
211
simmy_blasian 🐦🔥 :
I like uncooked onions not the cooked one🥲😂
2025-11-19 15:00:38
250
Paul2.0 :
Onions shouldn’t be visible
2025-11-20 08:36:53
131
🦋omobolanle🎀 :
I dey even commot green beans and carrot 🥕 from food outside 🤣😩
2025-11-19 13:57:58
115
~PEACE💐™ :
na why I no go let you cook for me now 🥰😁 onions pickers say hi
2025-11-22 20:27:08
51
Aninoritse 🌸 :
Why you go cook FOR ME and add onions?
2025-11-19 07:54:20
154
ADA-1-MILLION :
Somebody should bring me back here I wan tag person but I forgot his user name make I go search am 😂😂😂
2025-11-19 06:57:43
95
Fajemirokun Oluwajuwonlo ✨ :
Why you sef go put onions😏😂
2025-11-17 23:20:42
77
vinie💫 :
Na my brother be that and the werey still repost 😏
2026-01-14 18:20:26
5
Ote$ :
Its a love and hate story for me I only love the smell nd taste it gives , but I nor Dey like see m for food especially wen e nor done or shock stew
2025-12-13 19:25:45
7
SUPERIOR_001⚡༒︎ :
Onion na meat ?
why u cut am big big
2025-11-22 13:36:36
5
🌸𓆩𝕁𝕆𝕐𝕊𓆪♡ :
I Dey even commot carrot and green beans 😭🤲
2025-11-18 15:19:42
5
Girl Spyce :
the onion 🌰 dey vex sef
justice for onion😂😂
2025-11-18 07:20:13
28
Mhiz_Tonia18✨️😍🦋 :
I so muchly hate onions😒😅
2025-11-19 13:38:36
28
that.amala.boy💨 :
how una dey actually like onions 😭
2025-11-19 14:32:26
13
loner_hardgirl :
No vex but it is necessary 😭😂🌚 make I no go kpai 😩😭😂
2025-11-18 14:42:08
21
Johnson :
is like I'm eating snake 🤧
2025-11-18 19:34:23
14
Mercy :
I like putting it in food because it will give the food a better taste but you will never see me eat the onions 😩
2025-11-19 21:08:02
6
꧁ঔৣ✞🌹@Bíg-Prêshy@🌹 ✞ঔৣ꧂ :
omoh i like to do am oo😂😂
2026-01-19 13:49:48
1
yeseeroh🧕 :
D day I notice say my bby dey comot onion anytime he dey chop nah that day baba see crazy “i was like with my effort to make d food sweet u con get mind to remove onions omoh nah once i pack all d onion wey he remove and hold him tyt put am for his mouth by fire by force” He nearly faint that day
2025-11-21 23:42:40
3
To see more videos from user @nelly_da_rich, please go to the Tikwm
homepage.