@braidsbyloveth: I really enjoyed this moment with my girlies❤️,It was so fun and the same time so hilarious 😂😂😂😭😂.. @Koko_Glits&Glamour @Dimma @NazzyC @Noblenaz in Enugu @Nene’s Luxury Hair #giftexchange #fyp #girlsgirl #fun #viral
Braidsbyloveth
Region: NG
Saturday 22 November 2025 13:40:14 GMT
Music
Download
Comments
Nwa☺️ :
Who brought bundles of hair 🙂↔️
2025-11-22 13:57:11
2031
Black-gold :
Ahh bundles kee una no small ooo
2025-11-22 15:33:11
743
angel 340 :
guy make una dey calm down make I see wetin dem put for table before u rush
2025-11-22 16:51:28
298
Angie🫶 :
What is the point of rushing when everyone will eventually get something 😩
2025-11-22 17:04:30
34
Lîfęsțlýę💖 :
Nah Una win dis challenge
2025-11-22 17:05:28
61
Precious ima :
Na who bring roll on👀
2025-11-22 16:50:00
87
Sweet Bites By Precious👩🍳 :
This one Nia be better gift exchange no be those ones when Dey share pad and biscuit 😂😂😂😂😂😂😂lol 😂😂😂😂
2025-11-22 15:35:24
44
Judith 💕🌸 :
Omo make I no lie o, I Dey jealous una🥺
2025-11-22 19:13:26
25
All G’s collection :
Na hairs Abi na my eye nor see well 😩😩
2025-11-22 18:37:44
44
blessing AKOR :
Nah this kind people dem dey call friends not some greedy and envy people tho
2025-11-23 17:39:10
5
🎀 ~💗𝒦𝑒𝓃𝓃𝒾💗~ 🎀 :
Best exchange so far, so thoughtful every single item ❤
2025-11-24 11:23:17
12
Ayomide🥰, Omoge Oloti 🍷 :
Una hand too fastoo
2025-11-22 17:26:06
6
ɦαρเ :
I no even de see the gifts una dn rush am comot from table😒
2025-11-22 16:42:52
9
Erika Frankie🎀 :
God bless the other ladies that brought conditioner after the First Lady dropped shampoo 💔😂
2025-11-22 16:40:10
10
Joy🎀 :
My friend said it is Ai
2025-11-23 12:41:45
0
WHOLESALE BAGS VENDOR IN DELTA :
Space still Dey una friendship? I go drop bags😩
2025-11-22 17:07:03
5
🎀Emmanuella Anthony🎀 :
this one sweet me
2025-11-26 16:58:00
0
F~💕✨🥹 :
Na una win this challenge 😭😭
2025-11-22 20:54:54
9
Chizywhite :
These ladies Dey tradefair market,nothing u wan tell me🙈🙈
2025-11-22 21:26:52
2
Miss K :
Rich kids🥰
2025-11-23 09:20:02
1
Miss K :
Na una win the challenge
2025-11-23 09:20:43
0
Oderagloria :
Loveth no be so ooo 🥺
2025-11-25 01:01:21
0
renablizbliz :
Na this type I wan do non be that maggi salt and pepper own am out
2025-11-23 16:32:39
1
Ella'sNail Tech💅 :
And no body is talking about de wrapper 👌
2025-11-24 10:53:19
4
Maryann :
una get money o
May God continue to keep u people together 🙏🙏
2025-11-23 09:18:20
2
To see more videos from user @braidsbyloveth, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.