All this Spotify, Audiomark and Apple Music 🎶 generation don’t know who OLAMIDE BE 🤦♂️. Olamide lati Aye Waptrick Baddo don tey oo, na bcs he paused his carrier and started raising upcoming musicians
2025-11-24 17:26:47
556
☯️TOMI🤴😎 :
Both davido fans ,wizkid fans,burna boy fans,Zino fans ,Seyi fans All of them na Olamide fans 😂😂😂
2025-11-24 18:49:32
374
temmyarts_ :
Na wetin dem dey call concert be dis ❤️❤️🤗
2025-11-24 15:24:34
631
Olaz :
If you don’t understand Yoruba, you’re missing out big time 😂😂
2025-11-24 14:35:34
144
ifepariola 💘💖💝 :
na Yoruba full there ni😂Omo
2025-11-24 17:44:33
159
꧁•⊹٭Juwonlo٭⊹•꧂ :
make baba enter studio and put all the old music into fuji vibez now ....we go chop jam without spoon 🤣🤣😂
2025-11-24 13:54:31
278
🎁Queen🌶🌶Temitayo🎁 :
but something is missing where's the red cup only old fans fit understand me
2025-11-24 16:43:17
113
Gypsy💛🥷 :
Shey na concert ABI na caniver
2025-11-24 14:22:08
79
Bolu 💦 :
abeg make nobody copy dis pattern oo🙏
2025-11-24 16:22:12
106
Mr Daltose :
Na Fuji Olamide dey sing now ni. Abi e no get song again
2025-11-24 20:44:51
8
Talk_with_Jeremy :
My Idolo and dance na word and opposite 😂
2025-11-24 09:50:48
87
Boluwatito 🌺 :
Be like say Olamide and Asake gather go buy suit this month 😂
2025-11-24 17:39:39
90
olawealth_231 🌴 :
This is truly what concert means let Unah big 3 come learn no dulling from A-Z
2025-11-24 16:58:10
44
Tiana :
Did he perform melo melo at all
2025-11-24 16:20:08
30
Danex_x :
Me sef wey no Dey there just Dey happy 😅😅🤣
2025-11-24 19:54:23
57
ojuolapeayomide30 :
This olamide na ghost 👻🤣
2025-11-24 17:52:33
41
Akoshpeace :
Shey wetin Chelsea do Barca e good??😂
2025-11-26 09:32:02
13
Bee🐝 ❤️ :
Update!!!!! iya yinnnn😂😂😂😂 omooo....I just dey dance here😂😂
2025-11-25 17:36:27
6
HERBAL SELLER IN IPAJA/OGBA :
Sey person fit sleep here?🤔🤔 Everywhere tah tah tah🔥🔥🔥🔥🔥
2025-11-24 16:35:26
24
Al Hamomy 001 :
see as e dey control crowd
2025-11-24 15:05:30
23
sure boib :
tell me as person go sleep for here
2025-11-24 23:03:22
14
Daniel 🫧📸 :
He nor bring fire boy up for stage 🙂↔️
2025-11-24 21:03:21
5
Justino KOKO :
Baddooo 4 life
2025-11-25 04:13:39
9
Boluwatito 🌺 :
This man wey wear black for front Ehn, his heart is so fullllll 🥰🥰🥰😅😅😅
2025-11-24 17:38:14
16
quil_05 :
If you hate olamide. Your life don spoil niyen 😂😭
2025-11-25 13:32:05
6
To see more videos from user @habeeb_lahi, please go to the Tikwm
homepage.