u go first hear forget relationship we no be mate oo💔😂
2025-11-24 17:56:00
209
Daddy's girl :
The Werey 😩😂go just Dey laff me sef nd den b like wat do u want
2025-11-24 16:24:51
53
adadioramma 😍😘🧞👺 :
my man no go just talk 😫he is never angry
2025-11-24 22:43:18
46
👑 Princess_Blessie01🦋❤️ :
My babe said,my babe said that ...
Allow us the single people 😭
2025-11-25 17:37:45
23
HamidahnotAmida!😽💗 :
my babe say make I mind speech😭😂
2025-11-24 16:18:49
25
Dark skin gurl :
Him go say na for WhatsApp u dey always trouble me, but you dey always look innocent for real life 😂😹
2025-11-25 09:27:42
10
MuNEERAH🥹💕💐 :
Person wey don de plan to beat me one day 😂 😭
2025-11-24 17:38:57
40
.😞 :
This one buy belt for me sha 😹😹
2025-11-24 18:53:26
11
B🧸 :
I like as everybody gets babe so🙄
2025-11-25 07:30:17
11
♏️ :
As he no gree reply me again now,shebi your mind don rest😭😅😂
2025-11-25 07:57:09
9
chomzysophia :
mine dey tell me, na me go dey date small girl, wetin I expect
2025-11-26 16:10:20
2
🥀Sóft_gurl_ĩfẽhmĩdě🥹😜💕🥀 :
He blocked me 😩😭😂
2025-11-25 08:56:42
6
Loner🍒🎧 :
As I insult my own finish because of small issues na once he call ask me say so wati I talk fine like that Abi ?? 😭😂 Na once I no talk again 😂😂💔
2026-01-25 18:01:05
1
Tina😘😻💞 :
una wey get babe, how does relationship life work.
I wan learn ☺️
2026-01-13 13:16:05
2
Abebi🙂↔️💜 :
I chop blocking when I tried it 😹
2025-11-25 15:15:12
5
🎀Faith 🍭♍Lee 🧬🩶 :
he go talk say you no say I senior you like 5yrs
2025-11-24 21:24:55
7
🦋KEMI🥹🫠❤️ :
Because I said Agbala to se langbalagba😐🚶♂️I don chop blocking since morning 😭😂
2025-11-25 06:33:46
4
Ms D💋 :
My own no dey talk o 😂he will wait til when I ask for money 😂😂
2025-11-25 04:52:12
5
꧁ Çhï ꧂🍄💋❤️🔥 :
he go insult me back 😂
2025-11-25 21:03:22
2
Victoriå🥹💕_is_preetyasf🥲😩 :
Lol the werey go insult back ooo😂
2025-11-27 06:49:56
2
pretty Jovial ♥️🌹 :
we dey use m as play for this side 😂😂
2026-01-04 19:02:37
1
F h cakes and event :
Ahhhh I know fit oh
2025-12-23 13:34:10
1
January 🥰30❤️ :
The day I try am eeh,he told me i won’t take that from you,if you don’t want to talk to me don’t talk na once I keep quiet oo, after 2 hours I no follow am talk anything, he was naw like ajoke what happened na if I offend you confront me not with dis kind of attitude
2025-11-24 20:14:02
4
ÃSK_ØF__ÊVÏL ÑÏÇKÉY_👹❤️ :
lol he go first talk "because I dey reply you na e cause am 😂"
2025-11-25 09:17:25
1
chachabillionz18 :
My babe said “ every demon in this short body please get behind me 😭💔”
2025-11-26 12:04:42
1
To see more videos from user @honey_drop_0, please go to the Tikwm
homepage.