@olalekan_e: #real @🌴𝓛𝓮𝓴𝓪𝓷__𝟜𝓹𝓯🧃🥷🏻 @Fave⭐️✨💫 @😶‍🌫️ @𝓛𝓪𝓣𝓱𝓲𝓮𝓯 🧃🤍

𝕺𝖑𝖆𝖑𝖊𝖐𝖆𝖓 🧃🥷
𝕺𝖑𝖆𝖑𝖊𝖐𝖆𝖓 🧃🥷
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 24 November 2025 19:09:29 GMT
508272
63307
466
17548

Music

Download

Comments

stunty01
Eᴅᴅɪᴇ ×͜× :
no forget wetin them use joke tell you
2025-11-29 20:48:57
456
maese_1
. :
The comeback is powered by God 🙏❤️🙌
2025-11-24 20:22:52
107
tired.com15
💔🫩 :
E con b like everyday na for different insult 💔
2025-11-29 20:43:45
41
ibile_07
D-evil-ibile🥹🤸🏼‍♂️❤️ :
Any small thing u way nor get car 🥲💔
2025-11-29 08:54:15
126
kekeremore
ADE👑🖤 :
Shey you go two years anniversaries with your iPhone 6 😔 and i burst cry 🥺
2025-11-30 18:24:57
22
praizypoundz
ℙℝ𝔸𝕀𝕊𝔼🗽 :
how much you don even see with your android, na wetin dey tell me just now but all good 🫩🤦‍♂️
2025-11-25 06:34:22
20
berrynails4
berrynails4 :
And the person wey insult me no go chop inside the money ajeh
2025-11-25 17:37:47
15
dreshkleva
Jᥙst Bᥱttᥱr :
You go first skip and think am say nah true true...
2025-11-29 19:05:55
11
emmydmw2
Emmy Dmw :
No reason am, nah normal tin, just focus on where u dey go and u go smile at last😒
2025-11-30 20:26:35
11
chiefakponana019
AKPONANA :
Nah everyday I de receive new generation of insults 🥺💔
2025-11-25 15:00:25
13
bid3mi7
シ :
Na once i commot from the setting brr😪
2025-11-25 01:59:58
20
emydonlighting
Dave🖤 :
Lol person tell me say my whole business money nah him use put only solar for him shop💔😞nd nah my guy
2025-11-26 06:10:32
8
abubakry721
Verysoon🔋💪🤲721 :
I'm following anyone who likes my comment, follow back as well.
2026-01-20 21:30:01
8
jayjay242407
Jay jay ❤️‍🩹 :
Them use play tell me truth i burst cry for backyard 😔
2025-12-19 18:58:11
8
ola_goldspot
GøłðŞþöt☠️☦️ :
We say gbuzza in advance 🎉💝
2026-01-06 17:09:11
5
bolah119
BOLAH 🤍🥀 :
I wan collect one of my classmates since Jss 3 number today she first check back of my phone 💔
2025-11-30 18:22:09
7
chukwuzobam9
Zobbyelectrical 💡 :
No matter how painful life takes you, never lose hope because good things come from bad times 🥺😭💔 Keep praying and stay strong ,life will change 🙏🥲 bro
2026-02-06 05:38:41
6
user3632942615937
Irma Hernandez :
bloooddddd 💔😢
2025-11-30 07:14:52
5
tunde.ednut95
CoD€|n£ :
I still Dey pressure my self💀😔
2025-11-24 22:25:20
7
olajuwon405
OLA❤️🔋 :
I no just know Wetin I con even do for dis world 🌍 cause Omoh 💔😔
2025-11-28 19:07:50
8
biggestbatman
Banji Gadgets And Gaming Hub📱 :
Na jokes o,but omoo😔
2025-11-30 22:04:14
5
eviljasper1
Jasper 💦👽 :
na so one girl tell me say common sub i no fit do for am,na once my eye blur 🤦😔
2025-11-29 13:11:21
5
mariodc__1
🏝️Mario🏝️ :
one girl tell me say my text dey make her battery low na once my head reset brr 😞🙂
2025-11-28 20:45:33
19
clouty_jay08
J€THRO🥤〽️ :
lol them tell me say na only type C iPhone users fit enter party yesterday .
2025-11-25 17:26:22
13
evil_kenz4pf
€vil_Kenz 4pf 🏝️❤️ :
Allow me repost bro 😌🥲
2025-11-24 22:26:39
15
To see more videos from user @olalekan_e, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About