@its_boymuller: I no sure if anybody else sabi the song reach her o 😂🔥🔥🔥 @Eyinju_vocals

BOY MULLER ‼️🪖
BOY MULLER ‼️🪖
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 25 November 2025 08:33:44 GMT
72510
15311
336
1441

Music

Download

Comments

zinotee1703
༒ĀŘËMÜ༒👨‍🦯😈 :
She no Sabi am reach me
2025-11-25 09:01:08
116
growwithapinke
growwithapinke :
I sabi ham pa😳but I no get good voice 😹
2025-11-25 09:07:16
42
boylevel5
Kado level 🎚️ :
she no Sabi am reach me ajeh... let do the challenge make everybody dey sing am make Una they repost my boss 🙏🙏🙏❤❤🥰🥰 it's all love❤️❤️❤️
2025-11-25 12:44:55
8
bigsmith1903
SMÍTH 🫥🎭 :
Bro I listen to this song everyday 😩
2025-11-25 08:51:58
9
abdullateef_4839
Cayana Ika :
I dey chop this music time to time for war front 💪
2026-01-02 14:01:41
0
officialnanaaura
𝑵𝑨 👑 :
God sef knw say I Sabi am 😫
2025-11-25 09:49:54
12
aqua_fina_ttw
Dave black 🪖 :
if I lie make I die I listen to that song more than 20 times yesterday
2026-01-13 21:46:07
1
young_unique04
young Frosh 🤪🤪 :
Omo 💯💯💯 she try aje 🥰
2025-11-25 16:22:11
3
adetolablod
Pam (🫅🤵💰) 30BG Lord :
I swear it's this girl that make me understand the lyrics of this song very well. I always listen to this song, becos this is no 4 of my list
2026-01-11 21:29:16
2
afolabispencer1
𝐀𝐅𝐎𝐋𝐀𝐁𝐈♛001💀💚 :
I swear if you know how many time I deh sing this lyrics you go know say she be learner😭😂❤️
2026-01-24 07:46:34
1
big_mozano
Mozano20❤️🦅 :
brudda man I tag you on my post but you no repost all love sha you really drop a big hit
2025-11-25 09:18:58
5
habibee20226
@Habibee2022 :
it's like she owns this song💪💪💪💪
2025-11-25 08:41:30
7
less..worry29
🛐📿 :
E con be like say nah she sing am ❤️😜
2026-01-11 20:00:19
1
richardo_v
RICHARDO 🎙️ :
Muller.. I'm a big fan oo but you no dey notice😭
2025-11-29 19:25:52
2
shayleeoflagos_001
HIGHEST 🦅 :
Sas I dey get goosebumps 🥰
2026-03-13 18:36:29
3
harmskid.richie
꧁༆☠ H A M M E D ⚜️🚬༆꧂ :
Honestly she try and she kon make me understand the song weller.
2025-12-26 06:47:33
2
blaq1791
blãQ💀🦀 🦅 :
Omoh this girl get voice 🔥
2025-11-25 14:25:05
5
bigsmith1903
SMÍTH 🫥🎭 :
God abeg make muller reply 😂
2025-11-25 08:53:00
28
jadex7847
jadex :
I go drop my own soon 🔜 guys wait for my return 😥😂 i too get voice God Abeg 🙏😂
2026-01-12 16:54:17
1
rejoiceluv15
Rejoice luv💗🥰 :
omg she got it right, I love her voice 😄🌹❣️
2025-11-25 14:38:48
1
emperorwhite5
EMPEROR KING OF D JUNGLE :
i sabi am before its b3n realease
2025-11-25 09:11:17
4
david_gramz
GIRAN🪖 :
aswr she no jam am reach me🥺
2025-11-25 11:05:21
0
olayinka3524
𝙃𝙞𝙢🥹🤾 :
Aswear she no sabi reach me 😏😂
2025-11-25 18:46:38
4
teezy_kay
Teezy kay 🎵🦹‍♂️ :
The gurl sabi 🔥💯
2025-11-25 10:16:34
3
sweettea725
Juices 🥤 :
Omo nah she get song ohh 😩😩🥰🥰
2025-11-25 09:02:48
3
To see more videos from user @its_boymuller, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About