Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@berry02_gift: God abeg😂😔
𝓑𝓮𝓻𝓻𝔂🥷❤️🩹
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 25 November 2025 11:25:59 GMT
440946
72067
406
9785
Music
Download
No Watermark .mp4 (
0.75MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
0.75MB
)
Watermark .mp4 (
1.91MB
)
Music .mp3
Comments
Active❤️🥀 :
You de even do video self
2025-11-26 06:02:10
1315
乃丨Ꮆ ᖴ卂ᐯ ♡ 🤏 :
To eat for public sef I de shy 😩😔
2025-11-26 14:22:10
962
patrickjohnson23 :
You even get mind do video post am me if I edit finish I go delete am
2025-11-26 19:42:30
694
smallpin_1 :
To even waka for road eh 🥺
2025-11-26 22:34:10
236
SOLD OUT TO JESUS 🙂↔️❤️ :
if I de bus to tell driver to stop once I reach my destination na war😫
2025-11-26 16:45:15
202
C💞🧸 :
Na once my step go change 😂😂
2025-11-25 22:27:49
326
𝐀𝐘𝐎𝐁𝐀𝐌𝐈✰ :
To Dey go out sef na problem,I no fit look up dey follow you talk 😪💔
2025-11-25 22:33:09
81
Golden Child 👻📶🆙 :
Na only for online i sabi talk 😂
2025-11-26 20:20:33
63
𝚄𝙲 :
Bro even for night I de shy to waka 😭😂
2025-11-25 20:56:37
150
JÁYQUAN 🖤 :
my heart dey beat fat fast if I dey pass public place🙂💔
2025-11-27 09:20:51
9
Stanleyeuro❤️🇵🇹 :
U even fit stand phone for outside u try 😂
2025-11-26 09:51:01
51
swaveysofly :
Too shy to walk in public, I need a GLE 🥹🤲
2025-11-27 09:26:07
34
Mill :
You sha shy and rich us we shy and poor nko 😞
2025-11-27 09:18:37
10
🫧🍭Bìllíøñz~girl🧸💕🌸 :
you go get babe like this?😂
2025-11-26 14:31:10
29
NAILTECH_ IN_ BENIN&AGBOR :
if I dey waka for road I dey shy sef,Omo God help me oo😭😂
2025-11-26 21:49:51
8
𝓥𝔂𝓴𝓸❤🥶🥂 :
No be you dey post for tiktok... to comment seff I dey shy 💔
2025-11-27 20:54:34
10
cahme_Nuella :
To even comment self….im shy 🙈
2025-11-27 15:13:42
5
Jee mii lah😍🎀 :
If I Dey walk in public my legs go dey betray me 😩😩
2025-11-27 17:15:28
6
SIMI BABYYYYYY👄 :
I nor go fit waka well again 🤣😭😭social anxiety and shyness would definitely be the end of me mehn 😭
2025-11-26 11:28:19
25
ife🤍 :
i no fot commot because say i dey shy 😂
2025-11-25 11:32:23
26
😡 :
Omo my own don spoil finish 💔💔 I just dey look myself like that
2025-11-25 21:18:13
47
Pretty Zara 🥹🧸🤎 :
And nah fine boy 😌❤
2025-11-25 17:15:37
24
thecharmddies2 :
Abeg which phone camera you take make this video
2025-11-26 20:15:45
11
DFWGhost ☠️🐍🥀 :
I say I go restaurant with my guy I no fit chop my food finish 🙃 because of one girl I leave the turkey pay dey go
2026-02-08 23:42:48
1
FC last Born 🦅 :
Ajeh, some times I go wait mk night reach before I go comot 😭😩😹😹😹 because of shame oo😂
2025-11-27 11:50:43
3
To see more videos from user @berry02_gift, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
GOING LIVE IN 20. Bring your craziest work story or experience and lets make this a fun one! #livestream #LIVEIncentiveProgram #JustGoLIVE #PaidPartnership
#anhtayoiii #adidas
Prise de rdv sur snap : k2e_02 #nailsby06k #fyp
STOP! Sebelum Log Out, Lakuin Ini! #RagnarokTheNewWorld #ROW #ROWOBT #MYROWGulid #ROWGUILD
Không cần giàu sang … #94baclieu #quehuong #mientay #canhdep #chill
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy