@areafather36: If bandit chop belle full may dem get mind enter delta State may dem go witness wickedness 😂💔 #gehgeh #new #account

𝔸𝕣𝕖𝕒𝕗𝕒𝕥𝕙𝕖𝕣 🥀
𝔸𝕣𝕖𝕒𝕗𝕒𝕥𝕙𝕖𝕣 🥀
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 26 November 2025 12:22:56 GMT
3285509
242243
2681
12015

Music

Download

Comments

user7745636703041
Lizzy young ✨ :
geh geh don finally put Delta state for trouble 😂
2025-11-26 20:37:49
11461
loveth5352
@urlove- lily :
Bandit can testify what Portharcourt did to them🤣🤣them no believe am🥺🤣
2025-11-27 01:20:20
1726
onyeagwarablessin
Lolo JUDEK :
may our leg not take us to where death will meet us🙏🙏
2025-11-27 11:31:02
874
the_one_and_only_blue
𝕄𝕣ㅤㅤ𝔹𝕃𝕌𝔼💎🧢 :
this geh geh go put us for trouble ooo abeg ooo😭😭
2025-11-26 20:55:10
917
success_glam
Success_Glam :
Umutu keh 😂abeg nor touch my mama oo 😂
2025-11-27 05:28:54
719
fave_amber
Favour Clement :
We nor Dey call police for delta state o, na jungle justice straight
2025-11-27 11:54:01
227
okoromarvel
marvel🥹💕 :
I cover warri with the blood of Jesus 😭💔😂
2025-11-27 22:11:56
193
gloryjephtah1
Glory Jephtah | UGC Creator :
Wait na this Delta state way I Dey 😂 Abi na another 1 , God abeg ooo
2025-11-26 22:19:51
549
iceprincessmorley
Morley 🤭❤️ :
First thing tomorrow morning I go comot this delta state nor be my life una wan use Dey do content 😭🤣🤣🤣
2025-11-27 01:09:46
257
sholaye5
oritsesholaye :
i cover warri and b Abraka with blood off Jesus
2025-11-27 22:20:18
5
enny.bright2
Enny bright :
so bandit the give update now God ooooo
2025-11-28 12:17:21
5
his_little_sweetness
Sofia🌺|| RN😚💕 :
E just dey pain me say my babe commot Umutu last week 😭😹
2025-11-27 08:35:54
6
teebest2278
Timi favy :
The bandit even resemble geh geh😂😂
2025-11-29 11:01:21
7
destinychris212
eh_itz_chris🤧 :
if u from delta gather here
2025-11-28 13:40:56
8
realtracy3
Tracy :
Abeg make dem no come o😭😭
2025-11-29 13:16:50
6
dorisoduvwu
doris :
the God of delta state never sleep nor slumber
2025-11-27 22:08:26
5
brat_lexii
brat_lexii :
Person wey don run to go Lagos 😂😂
2025-11-29 14:01:01
5
...gloryyy916
𝕲𝖑𝖔𝖗𝖞★ :
Is this Ai or IA?
2025-11-27 20:53:28
6
baddestbella123
ᥫ᭡ Bella ♡ :
I talk am say na gehgeh go later put us for trouble
2025-11-27 09:33:28
17
joyeffiong836
joyeffiong836 :
I cover delta state with the blood of Jesus
2025-11-29 21:09:20
6
degovernor565
De_Governor 🌟💥💫 :
We Delta boys no get joy oo 😡
2025-11-27 15:09:23
22
balogunnatasha1
balogunnatasha♥️❤️ :
i cover our selfs with they blood of Jesus
2025-11-28 20:43:28
13
blockboy.11
Bb_praisz🍫 :
Bandit enter port harcourt Omo their body tell them 😂
2025-11-27 07:36:44
403
successoghenekevwe1
Dera 🥰💕🥰 :
holy ghost fire e no go work oo
2025-11-27 21:23:30
6
onlychild161
RN 🩷❤️ :
Make una nor reach ugheli oo
2025-11-26 18:22:37
223
To see more videos from user @areafather36, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About