@udu_ehi: #fyp #fyppage #relatable #videoviral #nigeriantiktok

CRUISE_KING👑
CRUISE_KING👑
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 26 November 2025 12:25:22 GMT
619646
93059
299
7577

Music

Download

Comments

frenzyduru
Frenzy Duru🫠 :
Ur name go still come out. People must talk 🤦🏾‍♂️
2025-11-26 12:39:39
3482
niella__luxe1
Niella luxe ✨ :
Your name go still appear them go say you Dey carry body 😭😹🤧
2025-11-26 14:06:16
1694
just.1.dee
Dee 🥤🕷️ :
Na only exam period i dey relate with my coursemates😂
2025-11-26 16:21:32
1061
jessy_nora2
Jesse nora :
I haven't seen mine till now am in 300l
2025-11-27 07:06:37
195
williamsdigitalhub
Williams digital hub :
Me watching this after seeing my name on school anonymous yesterday night😂
2025-11-27 05:51:52
236
zee4zaga
🫩👻 :
😂🤣🤣 na me dey organize the anonymous but I go still no talk to you
2026-02-01 08:16:59
7
shewantsgrin
Mannlikegrinn🦇 :
Nah money man de find no be familiarity.. watin go fit connect us nah funds..
2025-11-26 23:25:01
97
bussyboirich
𓃲 :
Na that time dem go say you too get pride, say you no even guide 😹
2025-11-28 08:11:26
75
emmanuel001m
🎲 :
them no kukuma sabi my name 😂😭
2026-01-21 10:01:44
8
simba_597
simba_597 :
This !! You'd think people aren't taking notice until them do anonymous 😭😂
2025-11-26 12:47:08
155
not.2.lonely
DAMOLA 𖣂 :
Nobody name dey reach my name 😹if my name never show, dem never do anonymous
2025-11-27 05:47:39
39
tobe1of1
TOBE_GLOBAL_SHIPPING :
“That boy that thinks he’s better than everybody else”
2025-11-27 07:38:41
29
ilive_walter
Ilive Walter💗🦋 :
I still see my name 😭
2025-11-26 15:02:21
28
haaland_000001
HAALAND_01 🇵🇹 :
Make Una go spoil my good name wey I Dey build for years 😂
2025-11-27 08:00:58
8
tumininu0913
️ :
I no get pass 5 people wey I dey follow talk for my department since 100lv to 400lv 😂 I no want wahala
2025-11-27 05:59:55
6
hunta_dickson
HUNTA :
until your name appear that you are full of yourself
2025-11-27 20:56:32
6
thelifeofasiwaju
Asiwaju :
I still see my name inside anonymous
2025-11-27 01:55:32
14
d_i_z_z_y10
𓂀𝔻𝕚𝕫𝕫𝕪𓂀 :
If your name no Dey anonymous you no get impact for school
2025-11-27 08:16:46
9
adekunle_174
Adekunle❤️🌴🦥 :
Me wey no Dey follow anybody talk, my name still commot for anonymous 😂
2025-11-26 19:55:34
11
tovi_iv
TOVI IV🌹 :
my name neva come out once😂
2026-01-20 02:23:05
3
tosanspams
Tosanspams🚩_ :
Fr ooo no wahala
2026-02-14 00:13:57
2
mikemarleey
M î k Ê Ñ î F î Ç Ê Ñ T 💔💔 :
This anonymous thing is getting out of hand
2026-02-09 07:07:38
2
ayrir6
Lips by fave 💄🫦🛍️🛒 :
Na nor just Dey mention my name ooo them Dey add my surname join 😭😭😭
2025-11-29 17:38:10
4
_ms.fyne
_ms.fyne :
Aswr I nor fit for talk o
2025-11-28 05:56:50
3
.stephen11
📚🪱 :
😒Me wey no sabi one person for class except all the course reps
2026-01-06 07:09:15
1
To see more videos from user @udu_ehi, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About