@sugar19973: E no go better for excess comedy nd Nora the no go ever find peace in their home

SUGAR LOVE 💗
SUGAR LOVE 💗
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 30 November 2025 11:55:10 GMT
225590
6762
165
173

Music

Download

Comments

splendor.skp
SPLENDOR SKP 🕊️🦜🐤🪴🌷💐 :
maybe nah because of AS I come in peace oo😂😂😂
2025-12-06 20:34:16
76
pershyofgoodlife
*Pershyofgoodlife*💫🫧❤️ :
as I see this post e deh make me fear weather dis my man go act like dis oneday because I don deh fear men I swear 😰😭💔
2025-12-13 09:15:00
16
hannahbel216
°🎀 𝐻𝒶𝓃𝓃𝒶𝒽𝒷𝑒𝓁 🎀 ° :
Omo like con see the way I just Dey cry for splendor 🙄5years no be 5days o
2025-12-03 18:30:54
73
ex_lover222
𝕆𝕘𝕖𝕔𝕙𝕦𝕜𝕨𝕦🌸♏️ :
This two people relationship Dey make me to trust man con Dey hard more 😫😓
2025-12-07 08:59:21
31
prettyelsa001
prettyelsa001 :
God abeg 😩omo bby girl take heart everything will be fine 🥺
2025-12-01 09:19:29
5
heis.burna
Burna™️ :
Woman de follow do man this thing, make una rest……. Daniella me shey una don forget?
2025-12-08 17:17:32
7
marsin513
merci 🇦🇩 🇳🇬 :
I swear
2025-11-30 22:04:18
7
ololufemi2
ololufemi ✨🌸🥷❤️ :
Ohh my god hmmm when I saw this I no dey for my self since morning Aswear 🥹😭💔
2025-12-19 22:40:54
0
_salvation007
𝓢𝓪𝓿𝓪𝓰𝓮 🐺🖤🥀 :
Pls tell me it’s just content and not real 😢😢😭😭😭😭😭😭💔💔💔💔😡😡😡😡😡
2025-12-09 12:58:21
12
exclusive.dj3
Exclusive Dj :
Never truth the loyalty of a poor man
2025-12-08 11:11:06
2
timi.664
OLAMIDE🥹😻 :
Amen
2025-12-06 18:53:40
1
queenzaky4
Hajia Zakia🧕 :
Only God who dey go judge the guy 🙏🙏🙏🙋🏼‍♀️
2025-12-05 03:27:44
3
d_amen01
D_AMEN01 :
with the whole story, I just pitied the poor Excess, he had a dangerous brother as a sibling
2025-12-30 11:50:33
0
tinalovertee5
TINA💜 :
The boy no try😭😭😭
2025-12-04 20:39:46
1
preshy00000
preshy bae :
I swear
2025-12-04 18:05:21
1
queen_beatrice1
bhig salley :
yes ooooooo
2025-11-30 19:06:00
1
user5529482097370
h 💫a💫p 💫p💫y :
yes oo
2025-11-30 15:59:24
0
mabeljnr
🌴m🥀a⚘b🌲e🥀l :
I swear
2025-12-16 14:33:55
0
mizvick_
mizvick💙💙 :
but they're not comfortable
2025-12-17 10:55:20
0
quin4569
Queencee :
Omo make my 4 years of waiting no be in vain 🙏
2025-12-17 16:45:41
0
precious.girl932
Precious Girl :
nothing dey want tell me na content jare
2025-12-18 12:13:39
0
blakie175
Blakie ♣️🌺 :
I swear dat marriage with nora na so so cause go dey inside as far as splendor dey in pains😭😭
2025-12-23 19:05:11
0
omalichammesoma
Omalicha mum :
Sorry
2026-06-15 12:34:40
0
user2824259055875
OfficialMhiz Goody💋 :
Amen oo
2025-11-30 17:08:56
0
To see more videos from user @sugar19973, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About