All I can say is, don’t allow your boyfriend stop you from meeting your husband😂😂
2025-12-02 12:50:43
319
blessingobun3 :
my situation right now
2025-12-01 20:40:14
257
ngwuamarachimirab :
Jesus Christ 😭 my situation now 😭🙆
2025-12-02 11:56:25
167
chinaza faith1 :
my sister wait for your man!
and start your own work and support him
you can do all this, only if your man truly love you
2025-12-01 21:42:49
77
Omacious :
if u boyfriend Love you pls stay.e get why
2025-12-02 07:29:44
71
chibaby90623 :
na better distraction 🤣🤣🤣🤣🤣😁
2025-12-01 20:29:49
169
Best baby🥰 :
omo I go follow the Man way get everything I want because that boyfriend way u dey manege with fit get money leave you 😂😂😂
2025-12-02 09:23:58
66
Grace Beauty Salon :
I better stay and manage with my boyfriend oo till he make am for life than to go where them go Dey always remind me everyday that I no contribute to him success 😂😂
2025-12-02 08:00:51
20
P-hairline :
This is me right now ohooo😩😢💔
2025-12-02 07:44:39
35
only one eddybenz124 :
follow the man e get why God bring am for u
2025-12-02 09:20:09
15
FAVY💜💜💜 :
Una wan scatter my relationship urhobo man wey no dey hear say na joke 😂
2025-12-02 12:03:13
6
Chinonso Isaiah :
Even people wey no dey for Relationship are also saying my Situation right now 🤣🤣🤣 even you.
2025-12-02 19:00:35
5
@luv.estella✨ :
if I perish I perish 😂😂😂😂😂
2025-12-02 14:46:35
13
Queen_eve :
Story of my life😔😔
2025-12-02 16:53:55
5
dearImmaculate :
Temptation 😭😂
2025-12-03 07:09:22
6
Diana 🦋👑🧜♀️ :
distraction khe 😂😂😂😂abeg oooo
2025-12-01 23:41:29
20
AWA CEESAY Official 🇬🇲🇬🇲 :
This is me 🥺 I also don’t know what should I do?
2025-12-02 12:24:54
26
Ambitious queen 🌹🥰⭐ :
i for repost am,but he's planing to go see my parents make I no use my hand scatter am😂😂😂
2025-12-02 13:52:04
17
👑queen morgan👑 :
I go manage the two of them 😌
2025-12-02 12:40:04
5
GURL ALONE 🏝️💕💐 :
Don't let your boyfriend stop you from meeting your husband 🙂😂👤
2025-12-02 21:56:33
6
♡Qwîn👑bfyñïë✨💖 :
nah de situation ah dey now
seriously 😢😂
2025-12-01 22:28:51
17
sarafina_126 :
Chim how I wish I can post it 😂
2025-12-02 06:22:40
18
To see more videos from user @0.g_studio, please go to the Tikwm
homepage.