Like dyg? At the end dem go call u bad person and nah dem offend pass dem go still gossip u den still point u to be gossip cos dem dey gossip abt u omo ehn 💔😭
2025-12-02 08:40:46
129
MISTURAH📿🧕💙 :
My status straight 🥺
2025-12-02 07:35:34
80
OMOWUNMI🌸🥳❤️ :
Una go gather talk abt person for back buh for the person face them be realest nd u be fake 😂😭wo I just Dey learn many many things
2025-12-02 23:42:41
13
Mom❤️🎀💕 :
Me self fake make I no lie if you real to me, I real to you too 😎🤟
2025-12-02 09:00:28
15
heederyert :
And the same person reposted this 😂😂
2025-12-04 13:20:29
3
Leah&daddy😘🥰 :
good friend di exist?😌😅
2026-01-17 21:58:53
1
perosayemi🥰❣️ :
Having a male bestie is better than having a female friends that will table your matter wherever you're not around
2025-12-03 16:05:28
4
Efe 💔🥹💔 :
I prefer my own company over fake love and hidden hate
2026-03-24 21:04:15
1
EMMANUEL :
I Dey find this song I No see ham
2025-12-03 06:13:32
5
Tiana ✨💫 :
Wo I like as I Dey like this make I Dey face my thing my self till he soft 🙏 they go help you still use am shade you 🥺
2025-12-02 10:44:50
6
BELIEVE IKA👿👹 :
My brother that the real definition of life 😩
2025-12-01 21:20:30
10
𝕭𝕺𝕷𝕌𝖂𝕬𝕿𝕴𝕱𝕰 🥺💕 :
Likeeeeeee 🥺Nothing I Dey use friend do when I have my mum 🥰❤
2025-12-02 09:11:28
2
OMOFOWOKEMI :
Me keh I’m done with friendship those ones I get nah ofofo we Dey do 😂
2025-12-02 21:17:24
2
𝐀𝐛𝐢𝐝𝐞𝐦𝐢🤍💐 :
If na friend matter don’t involve me abeg😂👋😤
2025-12-03 16:51:49
3
Big Moh :
Omoh me self na bad friend make friends leave me alone 😂
2025-12-03 01:27:25
2
A❤️m🦋y🫶 :
My status straight 😂🙏
2025-12-06 16:32:55
1
Arike Ade :
I swear living your life alone is just cool nothing they say you say just eat get like 5k for aza and get data
2025-12-03 15:04:39
3
Kenny 😝🙂↔️💕 :
My siblings are enough for me🥰💯💯
2025-12-01 23:10:01
5
Da Vida 😈💫 :
Am a bad friend to a bad friend👏😂🥂
2025-12-02 17:24:09
2
Lyn_De Billionaire gyal👸💸♾️ :
Damn!!!!!!😂😂😂😂😂😂😂😂irregular best friend
2025-12-04 22:37:31
1
big_perry57 :
I’m too real for that shit
2025-12-11 10:55:57
1
happy queen❤️❤️ :
How many times can I repost cus hmm omo
2025-12-16 19:10:02
1
Maggie|UGC Creator :
una still dey keep friends? 😅😅
2025-12-24 19:17:35
1
♡𝑯𝒊𝒌𝒎𝒂𝒉𝒉𝒉𝒉🥹✨࿐ :
Everywhere good!🤝
2025-12-02 18:52:35
2
moreni8932 :
I swear and it hurt a lot 🥺
2025-12-01 17:06:19
2
To see more videos from user @sanusiayomide02, please go to the Tikwm
homepage.