@david51614: #fypシ #foryoupage #trending #goviral

David
David
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 02 December 2025 18:24:55 GMT
236777
36679
189
10512

Music

Download

Comments

bellason178
• :
Juju wey go make me mad or money mad me 😡🙃
2025-12-03 18:35:01
291
bowenn22
Yaķuß🏴‍☠️ :
I prefer to have juju for cupboard than to have foodstuffs for cupboard 😳😳
2025-12-04 06:09:42
171
roland_kaiser_6
Roland Kaiser :
juju wey go bring generational wealth🙂‍↔️
2025-12-03 21:27:48
84
flux.r1ck
ℝ𝕀ℂ𝕂🎭❤ :
Tiktok go always get wetin dey your mind at the right time 😌
2025-12-04 17:11:22
36
ola____money333
Ola____money 💐🤡🍄 :
So every where go semo wella 🔥😱
2025-12-03 18:17:03
32
trent_dc
𝑩𝒂𝒎𝒊𝒊_𝒅𝒈𝒂𝒇✨📸 :
As I repost them go think say na play😞
2025-12-04 16:26:28
13
aknni42
WALLY GEE🥷 :
If I no get money for ritual this year we die there next year 🥱💔
2025-12-04 11:40:01
9
mevme12
—DAMILARE DC —🍃🪖❤️‍🩹 :
juju wey go bring generational wealth🥲
2025-12-04 13:59:18
5
undefeatedcartel
UNDFEATED Fx🖤🏆 💎⚡ :
Oya allow us save am fast 😒🫴🏽😖
2025-12-03 23:29:32
5
progressive.junior0147
progressive junior :
i swear bro update your boy forward abeg
2025-12-04 00:31:57
5
bkd550
Emmy 😜 :
It’s met me in right time 😂😂
2025-12-03 11:39:08
4
softboyfx
odowgu Softboyfx ❤️😝🦅 :
E fit no later work many risk taken na God they save mumu 🥺nd na God they bless mumu
2025-12-05 13:11:55
4
olawumhi01
Muyeez🌚 :
How you take no my mind 🔥❤️😏😒
2025-12-05 14:53:18
3
jonathanotf3
🪐 :
No be only you Dey find the money for juju will self Dey find 😳
2025-12-04 06:41:34
3
farukenzy.the.upc
farukenzy the upcoming boy :
once juju money come I go borrow money buy sponge come beg for fb or TikTok
2025-12-03 19:32:48
3
quayum02
QuayuM 🪖 :
juju way be say nah either market or Benz 😑 make nobody advice me abeg I don make up my mind
2025-12-04 07:42:12
2
fuhad_1047
FRAMES & PRINTINGS ❤️🖼️ :
I swear oooo 130k ti Wa ok😭
2025-12-06 15:03:45
2
danieltobi24
DAN 🪖 :
Silent repost.
2025-12-04 11:04:48
2
de_great81
Gřâtëfǔl $on øf Wâkili🐐🍀 :
Some people go think say nah just post
2025-12-07 04:00:19
2
skizzy1909
🎚️💔🥷🌴 :
Ajeh seh 🥺
2025-12-04 23:06:13
2
tobi_loba_1
TOBY🌴 :
Na So Papa !
2025-12-04 13:17:04
2
wheresswick
Wick :
please what this song called ?
2025-12-05 23:45:48
1
akande.exchange
奥格巴 :
No be only you ooo we’re two abi we’re more
2025-12-04 00:00:33
1
realjoshgramx
JoshGrämx🥶 :
I swr
2025-12-04 18:39:43
1
anonymousguy059
. :
Oshole agba 😳🤲
2025-12-04 10:57:22
1
To see more videos from user @david51614, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About