@bloggbyaega: it was after that moment, he knew he's f*cked up #machala #caterefe #fyp #nigeriatiktok🇳🇬🇳🇬🇳🇬 @MACHALA

ALL GOR RYTHM
ALL GOR RYTHM
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 02 December 2025 23:07:00 GMT
2818666
218212
1549
15027

Music

Download

Comments

richard_1f
ℝ𝕪𝕔𝕙 ❤️‍🔥🕷️ :
Wetin dey really happen for here
2025-12-03 06:58:56
4061
keff__1
He’s keff 🫶 :
If dem nor give kolu award this year me nor go gree ooh 😂💔🫶
2025-12-03 09:29:55
2241
idgf___idgf
… :
😂😂😂
2025-12-03 03:28:04
1645
shemmylux
shemmylux :
Omo na stream I come o
2025-12-03 01:52:16
2162
emmy.lion3
Unstoppable Emmy Lion :
Na Eiye claw b dis na or my eyes Dey pain me
2025-12-03 04:26:30
579
ola_12124
25🇬🇱 :
Sabinus say I no dey oo😂
2025-12-03 05:51:17
591
chize25
giogi :
the guy on black cap be like: which day wey this one join cult......shoooo😳😳😳😳😳
2025-12-03 04:30:03
224
engrhumble01
Engr Humble :
My hand no dey ooo
2026-01-16 18:51:56
64
celebbanditry
Celebrity band**t :
That’s a brotherhood shake! It’s normal
2025-12-03 17:47:07
180
valli_dice77
Valli Dice 🎲🦅💸 :
That’s a normal handshake for OG’s
2025-12-03 18:20:33
81
gabazin74
💜 :
Who can read sabinus lips.. Me I no dey there oo
2026-01-20 00:40:36
16
capitano__23
Six7even🀄️ :
Nah live stream ℹ come ooo 😹😹😹😹
2025-12-03 09:22:15
88
ikechukwu_47
IKECHUKWU 👹_47 :
My hand no Dey ooh 🤣
2026-01-13 07:11:01
5
bazide12
Believe Bazz :
Kolu dey give joy I swr 😂😂❤️
2025-12-06 14:55:19
9
parle_plane
parle_plane :
LoL😂 see that guy for back
2026-01-18 11:18:41
6
piitiix
Piitin :
who add this sound I dey own you 1500 😂
2026-01-16 07:41:14
11
veli02j
Véłì🚀 :
My hand no Dey oooo👋😂
2025-12-17 22:12:32
7
bigrex0010
Ťħě ęłęćťřïčïæñ ğūÿ :
My hand no dey ooo😂
2025-12-03 04:54:13
161
_chriscrown
Chris Crown :
2025-12-03 18:39:33
27
emylove136
Burger Marine ⚓ :
If goat has four leg and mango is a fruit then why do we buy bread
2025-12-03 11:31:06
51
big_series001
🅱️ig Series🎤🎤001 :
What just happen right now 😂😂😂😂😂😂did I just hear😂😂
2025-12-03 07:57:44
27
michaelarchibong0
Mikel zeal🤎 :
2025-12-06 13:00:14
11
igbllions
igbllions :
kolu so you be one of them 😂😂😂 forgive me on how I take day talk to you since 🙏🙏
2025-12-07 19:31:22
21
ilyasx_tv
RanDom🎲ReaLm🈳 :
Nah only GOD knw why him do kolu like this cus if not d werrey for brutal 😂
2025-12-03 08:35:41
48
astrojuicy
astrojuicy :
😂😂😂😂 Guy cater na better streamer
2025-12-03 09:37:29
44
To see more videos from user @bloggbyaega, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About