@ogbigtune: Mother-in-law who makes her son’s wife uncomfortable in her Marriage

Odumosu Gbenga
Odumosu Gbenga
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 03 December 2025 07:24:53 GMT
126642
12042
1950
1195

Music

Download

Comments

afterpartypropsby
PROPSVENDOR lN AREPO/BERGER :
Ati sister-in-law too 😂😂😂 Oni shey ori re Bimpe
2025-12-03 17:46:19
175
kirah.xxx
Kirah 🌈🕊️ :
Sisterhood’s and motherhood’s We need to protect this man 😍
2026-01-16 12:50:42
130
abeniadeoluwakemisola
Mumcy Maleek :
Ati sister in law's too, o ni se awon oriire Kemi ati Titi( igbeyawo tiyin gan o ni layo
2026-01-16 05:48:52
23
mhizxander
Zino💐🌺 :
Amen with tear in my eye she we never have peace 🙏
2025-12-04 18:31:30
44
kwinyetty09
YETUNDE :
Abeg add father inlaw .. some sef na alagbako
2026-01-16 08:20:56
27
radiantscent7
Radiant Aura Scents :
My sister in-law I transfer this prayer to you ijn amen 🙏
2025-12-05 09:00:55
45
folakemi779
D TEE FABRICS :
Add sister in law sef cause that one Dey important sef😁😁
2025-12-04 08:23:16
45
nikky_frosh35
Olanike_Grace :
I’m fed up na the whole world she don carry my matter go God please deliver me from those who are stronger than me 🤲🏻
2025-12-04 11:28:13
18
big_beauty19
She is BISOLA kaddy'sdaughter :
Let’s protect this handsome man
2026-01-17 10:46:59
10
puritycollection6
puritycollection6 :
Amen 🙏 my mother inlaw nah my problem for my husband house and my sister inlaw too them don show me shege but me self no Dey gree for anybody oooo
2025-12-27 10:52:59
13
lolapearl105
Lola Pearl :
My own use Benin juju seperate me and my husband ooo after one year of marriage
2025-12-04 12:32:34
5
marygold2243
MARY GOLD P & p Daughter)🧸👑 :
my mother in-law is so sweet,may God protect that woman for me 🙏
2025-12-05 10:12:41
8
ashabi904
Lamide💓💓 :
Sisterhood is proud of you
2026-01-16 13:10:38
8
whomlet
whomlet :
infact you just gained a follower sir
2025-12-05 11:07:04
8
tjdammy
@Tjdammy :
Both sister and brother in law too 🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏
2025-12-04 12:32:12
11
abake141
🦋🌼ABAKE🌼🦋 :
We need to protect him at all cost o 😫🤲🏾Ahn ahn this man is our own o 🌚😹
2025-12-05 06:44:51
7
alagbo_igbalode1
Kaygee 🌿 :
We need to protect this man by all means oooo
2026-01-16 19:35:55
7
moyosola51
Moyosola💸🪖 :
Amin jesu Awon Iya ofo😭😂😂😂
2026-01-15 22:51:53
5
thezobogirl
Tolu's Natural Fruit Zobo :
Amen in Jesus name
2025-12-03 15:25:23
8
okediranololade85
ololade :
amen ooo how i wish i can repost this or use the sound but ahhhh wahala ti de niyen🤣🤣🤣
2025-12-03 19:11:35
20
surebrandyoucantrust
RACHEAL. :
We never even marry he mama tell me say make I stay away from her son .. nah once I dust slippers 🥿 run ooo 😢because I no fit start Wetin i no fit finish .. now oga dey vex say I no fit fight for our love as if say he fight for me when he mama talk say make I leave am 😂😂 omo I don tire Ajeh 😂
2025-12-04 10:10:12
9
doriscycostmentics96
DorisCy cosmetics@96 :
This video is specially made for me ,i swear i don see shege pro max for their hands
2025-12-03 23:24:21
7
adabuishiaku
Adabuishiaku :
You sure na heaven dem go enter? 😂😂
2025-12-03 12:22:54
9
.excellor
Excellor :
Amen oo,my bruh,I love ur videos,I just they collect ur content Asap no waste time❤️✌👌
2025-12-03 16:55:01
10
user9703549371972
blessing :
thank you my brother na weytin i dey face now ooo right now sef I no dey the marriage again
2025-12-04 11:13:13
7
To see more videos from user @ogbigtune, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About