Who sabi how to remove restrictions from receiving and sending messages on TikTok abeg…I don tire
2025-12-03 14:53:45
52
Mr Ovie 🚀 :
The way you dey promote us na so God go promote you 🥰
2025-12-03 12:14:08
598
Jennifer liam :
omo na VPN we dey use for this side ooo
2025-12-03 15:55:30
133
3800🎱🧘🏾♂️ :
what about to create switch profile?
2025-12-03 16:46:04
42
Nwogu Daniel :
Who Dey run LinkedIn here abeg?
2025-12-06 08:53:57
11
Billy :
Make una Dey drop logins for sock and vpn 😫
2026-01-16 17:45:42
7
Lƴɍiçz🎶🥶🥶 :
abeg who dey run Facebook ads here
2026-01-19 01:10:17
5
sharpupdates :
Me na TikTok restrictions I sabi remove
2025-12-20 13:37:43
13
StarKing⭐ :
Facebook ads 😅
2025-12-03 16:11:43
12
:
E Dey work for naija fb ?
2025-12-03 15:59:43
20
D̆̈ĕ̈S̆̈T̆̈ŏ̈ 🪖⭐️ :
na this restrictions I dey face now 😭
2025-12-04 14:28:57
5
GOODY BLVCK 🖤 :
Why dem no fit create page again boss
2025-12-08 02:22:39
6
🤸♂️PRINCEDANGO 🤸♂️ :
My FB page is restricted from Post
I need help ooooo
2025-12-07 13:13:13
8
HIM🍀 :
how you fit recover ur fb when them disabled am
2025-12-05 11:18:20
6
Wealth001🇰🇷🇷🇺🇵🇭 :
The one dem start now na confirm identity once you try confirm am dem go block am😌
2026-01-23 18:57:56
7
vhico_sine042 :
I too love Fizzy abeg ♥
2025-12-03 16:57:50
42
star ✨ J :
my phone cannot create FB account again
2026-01-08 21:50:38
5
𝐎𝐧𝐥𝐲𝟏𝐒𝐚𝐫𝐚 𝐃𝐂🎖️♑️🏆 :
Fizzy, I won learn investment update my bro
2025-12-04 13:36:06
5
funny k.c :
update us wey dey use android please boss even my personal account mark Ezegebel don chop am 😂
2025-12-03 14:18:37
5
𝒮𝒽𝒶𝓁𝑜𝓂. :
Educational purposes as how
2025-12-03 14:46:02
11
Royal bulldog family :
I’ve also realized something: consider removing Messenger from your phone. Although it is more secure than Facebook, you might wonder if it isn’t essentially the same platform. However, Mark oversees conversations on Messenger as well. To address this, you could also try using Facebook Lite for a more controlled experience.
Just delete messenger from your phone and thank me later
2025-12-08 20:52:29
11
☠️☠️ :
We fit do this thing for page too?
2025-12-03 15:18:31
22
HIGHEST BIDDER :
advice me which celeb I go use
2025-12-03 12:52:58
5
emmanuel :
I no get iPhone ooh
2025-12-03 12:15:19
8
To see more videos from user @fizzyewoski, please go to the Tikwm
homepage.