😂😂… dem use joke tell me say I Dey use android.. I later shock them change to 14pro😂😂
2025-12-03 18:55:00
862
𝐋 𝐀 𝐂 𝐑 𝐄 𝐀 𝐌 🎒🧃 :
How do I look?😁
2025-12-03 18:35:06
144
𝑨𝒚𝒐𝒎𝒊𝒅𝒆-🤍🖤 :
One day your Mom go ask you for 2k, and you go easily send her 2M 🥰🥰🥰. Can I get a AMEN 🙏
2026-01-10 18:19:15
128
CHUKSLUIS :
any vendor,I need this outfit
2025-12-03 19:27:45
41
shi :
i no sure say this guy go fit afford iPhone 🥺💔
2025-12-03 20:45:25
73
LANDLORD🦂 :
Rate me na out of 10 🥰
2025-12-05 11:59:49
31
𝙳𝙰𝙽𝚉𝙾🐐 :
I no sure you go ever see the money way that guy dey see😪
dey use joke tell me
2025-12-03 18:25:29
91
Smart Bm :
one video for me fave💖💖❤️
2025-12-03 17:46:14
80
Oluwaseun :
Dem use joke tell me say I Dey us bothon phone but God shock them with Xr but I still never give up 🤔🤔
2025-12-05 12:52:21
24
Ronksbae :
They use joke tell me say I no dey ever get money thay I’m not up to there league 😒 dey even they talk about money they say I can’t relate 😒 it’s was painful but alhamdulillah
2025-12-06 09:32:26
5
My Joy :
The girl saY aunty Joy all your clothes don slack finish…omo I cry o but I hope things change skin
2025-12-04 15:35:06
5
D🅰️Ⓜ️🅾️L🅰️ :
No forget wetin dem use joke tell you😑
2025-12-20 10:38:40
11
Big kĺąvîsh :
2025-12-08 00:19:39
16
Omotolani :
God when me self go dey dress like this 😥
2025-12-04 17:11:43
5
💕*Zнαhrαн*💕 :
My babe use joke tell me say I no be his babe say we are just friends everywhere first blurrr 😞
2025-12-05 23:46:59
7
princefaraz ♥️👌 :
seun pizzle simple life
2025-12-05 08:41:33
5
EVERYTHING LASH BY FAITHY😍 :
Forget keh 😂say her mama get shop say Wetin I get 🤣 All thanks to God way no be man We don run the shop and many more🤭
2025-12-05 18:47:11
7
ANIKKY(ILESHA CLOTH VENDOR)🛍️ :
Those words Dey pain😩 but I will prove them wrong by January 3 and march 2026✌💯
2025-12-04 08:52:30
18
𝓒𝓻𝓾𝓲𝔃𝓮 🤐𝓫𝓮𝓻𝓻𝔂 :
Forget keh but we keep moving
2025-12-04 07:53:48
26
🫧E.E myself 🍷🧷 :
Me self go use joke answer them 😂
2025-12-04 17:45:13
5
𝒦𝒜𝒴𝒪𝒟ℰ𓇼❤️ :
U too get steez
2025-12-03 19:03:48
6
Yinkoleesky256 :
Swag yiii ma tu por yator biggest stepper ❤️🙌
2025-12-04 10:34:33
5
Bigfemz♟️ :
Pizzle low-key resemble young John🤔
2025-12-04 12:50:34
6
Tee pearl 190 :
Oko idowu 🥺
2025-12-03 17:46:57
14
To see more videos from user @seunpizzle_1, please go to the Tikwm
homepage.