@olafunds032:

CASH
CASH
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 04 December 2025 09:42:14 GMT
2241111
169433
1832
42104

Music

Download

Comments

omosjb
Omo J.B :
I don tag Efcc both ripper and rippee e ma jewa
2025-12-04 19:37:20
3532
healedalreadyy
healedalreadyy :
E fit be say the work burst but them think say he Dey lie
2025-12-04 14:43:35
4943
paqsella
Paqsella 🦋 :
300,000 × 1,447.8 = ₦434,340,000 That's 434 million naira
2025-12-04 21:47:33
950
wurld_199
Nonchalant me😔😩💔 :
Omoh some pple self for a thing wey be say you self go see your own gain why all this nah must you ripped 🥺🥺
2025-12-04 13:03:22
538
zgb955
👑ÈZË-ÎGBØ👑 :
everywhere go first do wetin? 😂
2025-12-04 17:17:51
725
north_prince1
Kole🥶 :
E con be like say na middle man dem catch 😂😂
2025-12-05 00:29:55
1024
felixfc8
felixfc8🦀🦀💘 :
All of us go see 2026…if you believe drop red❤
2025-12-04 19:27:02
535
slim_lilyann
🖤Lilyann🖤 :
Happiness won finish am 😂
2025-12-05 01:40:25
743
abioola68
ABL🥉 :
The way i get level even i carry 1m$ run noting go sub
2025-12-04 16:33:57
39
bolajiopabode8
🦅💰Beejay🦅😍💕 :
432m haaa people get mind ooo😂😂
2025-12-04 13:42:49
525
prettyprincessagb
😭😭AUGUST 29TH 2026😭😭 :
u no need to put it on net treat him on lowkey 4 d security purpose
2025-12-04 12:57:31
117
lilystreats_and_dessert
BEST BAKER IN EKITI :
Fraud arresting fraud =??
2025-12-05 19:12:37
245
adewaleraph27
ADEWALE🪐🤟🏿 :
The work fit no drop
2025-12-04 15:03:17
162
gloomy_dc
Dc.🌱 :
he get luck say nor be delta State, he for don go early grave.💔
2025-12-04 19:49:54
38
kaimaa040
🌺 Pecks 🌸 :
300k thousand dollar and him still dy Nija ,,, that’s not possible that money did not drop
2025-12-04 16:13:12
5
godneverfails324
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
Everywhere semo💔
2025-12-04 17:56:28
46
mide.vibes48
MIDE VIBES 😎 :
@Paqsella 🦋: 300,000 × 1,447.8 = ₦434,340,000 That's 434 million naira
2026-01-15 15:20:54
8
zeeteevents02
Azeezat | luxy planner :
so person go ripp $300k he go come wait for una to come carry am....
2025-12-05 06:50:21
8
sholarichie1
Richie04 :
$300k you no go smile Keh😂😂
2025-12-04 23:34:25
30
wackopresido1807
Popoola Dc❤️✝️💡 :
Everywhere go first shey kini
2025-12-05 04:40:09
10
pretty_mela01
Adedoyin :
I swear he no rip d money if e rip am una no go bit catch am oh
2025-12-05 18:31:52
17
nocase299
★ No Case ★ :
Omoh 🤔🤣
2025-12-04 21:51:27
5
babydara71
𝓢𝓗𝓔 𝓘𝓢 𝓓𝓐𝓡𝓐🥹🍒🧡 :
Them say make you smile nah 😂😔
2025-12-05 15:29:40
9
opeyemi_wasiu_ogo
๑g๑-💨 :
I swear to god I get vendor wey dey owe me 850k na story upon story
2025-12-05 11:53:30
14
mr.bee6v
𝐌𝐑•𝐁𝐄𝐄🦋📊 :
I’m pretty sure the money no drop ,bc if the money drop una go catch person wey ripped 432m ? 😏 Dey play ,e for don japa go SA
2025-12-04 19:12:09
10
To see more videos from user @olafunds032, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About