@blazeprime2: na must o w:// 😂🥲 #lookatmaroedit #blazeprime84 #fyp #prime84 #edit @Lookat_maro

ɃŁȺƵɆꝐɌƗMɆ❗🥷
ɃŁȺƵɆꝐɌƗMɆ❗🥷
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 04 December 2025 21:17:02 GMT
568984
89936
1266
8497

Music

Download

Comments

bigshed01
Big_$hed🇳🇬🇨🇦 :
People wey dey relationship go vex 😂
2025-12-16 05:27:44
2909
melodydavid14
Unique💕🌹💕 :
u just make me vex
2025-12-15 22:03:09
962
sad.boi3210
A.L.O.N.E 🫥 :
All them “we shouldn’t be doing this”😂
2025-12-16 07:41:03
1121
succy.smiles
Succy✨💍💕 :
na the laugh dey sweet me pass 😂😂
2025-12-15 16:14:27
597
gyallikefavour
ꨄ🥹💖ÕMÂ~CHÛKWKÚ!!🍑💦ꨄ :
no be lie shaa but if U treat her well spend well e no go happen 🥲👌
2025-12-16 12:31:10
448
mystic_aurora1
Jenifaa💅💕 :
Omo I just dey explain to my babe since say I no dey cheat 😭😭😭 make una stop all this thing
2025-12-16 10:56:55
165
maffy324
𝓜𝓪𝓯𝓯𝔂🥷🚨 :
I no believe until I experience am 🥺🤦
2025-12-16 21:43:44
106
hush.d6
hush d :
Na lie she no go gree I trust her die she no go gree
2025-12-16 21:38:58
45
osimoney9
🐉ⓞⓢⓘ ⓜⓞⓝⓔⓨ£¥€🧋🧃 :
na traditional something ooo 😂 them must ooo 😂
2025-12-16 07:25:40
173
_smile_336
DAVID🙂‍↔️ :
All them home boys 😂and ‘’ he’s just a friend’’
2025-12-16 09:38:15
135
tallella0
ELLA ❤️❤️ :
My boyfriend when never even spend on me I never cheat oooo all girls are not the same
2025-12-17 05:21:51
21
faveritegirl00
Favour 🌺🩵 :
Nah must ooo😩😂😂😂
2025-12-16 08:15:03
133
iamven.xxx
Boimelanin🐻 :
This guy don dey make me get trust issues 🤦🏾‍♂️
2026-01-30 13:10:36
6
quider78
OLa :
Me with my friend girlfriend watching this video right now 😩
2025-12-16 15:54:43
23
unknown202410
☘️🪵 :
2025-12-16 06:41:27
46
ogechukwu201
ogechukwu❤️🌸☮️ :
Ashawo Dey change?😂💔
2025-12-22 23:04:40
42
justin20278
🌴JUSTIN🌴 :
Na the laugh Dey sweet pass
2025-12-17 10:08:29
15
destiny.truth2
𝒯𝑅𝒰𝒯𝐻 🦅🚀🛍️ :
All my millions 😭
2025-12-16 22:15:12
20
day.boy92
day boy :
me try too laugh ,but I couldn't because I de relationships, and dey stuff pain me so one guy go de somewhere dey pand her right now 😅🥺
2025-12-16 16:04:51
18
ele_ora.8
Èle_ørã🤭💘 :
Maro once said??
2026-01-05 20:09:51
8
emmyworld60
emmyworld60 :
Nah once memories of my babe flash back 😂😂😂😂😂them must ohh
2025-12-15 23:30:14
26
ritty0991
Rittyworld :
The fact that it’s the truth ehn 😂
2025-12-16 11:16:48
6
big_j3ff_
𖣂 :
Omor the laugh sweet me 😹💔
2025-12-16 14:57:58
9
jay_4ktb
JAY💚 :
definitely 😁😂💔
2025-12-16 07:01:13
5
To see more videos from user @blazeprime2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About