lol I’m a simple girl by nature 😂 my power no reach e no reach be that … I cut my coat according to my size 😩funny funny identity 🥰
2026-01-08 11:39:36
1
Only 1 Jenny Herbal in Lagos :
2026 motto 🔥
2025-12-19 11:36:32
1
Chocolate :
Wall hook 3k for 10 pieces
2025-12-10 13:18:13
1
yp :
yes oooooooo
2025-12-07 17:31:34
1
Olalekan :
one of my favorites back then wey life no get hatred and beef.... As Peter Obi lost last election ,he poison em pipo minds , we don become enemies to one another
2025-12-10 08:30:06
1
omokaro pogoson :
my yes is my yes , continue to rest in peace ,legend Oliver de coque
2026-01-27 21:56:55
2
Āmę :
My yes is my yes and my no is my no
2025-12-07 15:43:40
1
Shop Aurora | Beads & Regalia :
I nor Dey promise anything wen my power nor reach
2025-12-08 13:19:11
1
📿uchenna🕯️moses 🇳🇬🇩🇪 :
Amen 😍😍😍
2025-12-06 21:51:28
2
OTUNBA🤍 :
For people asking me what I will give them for Christmas
2025-12-10 20:18:22
4
Girlalone 💀😍 :
the coat wey I cut according to my size don dey tight me 😒😒😒
2025-12-10 08:52:12
1
Chinenyenwa 🥰💐 :
this period na according to my material i dey cut my coat now o 😂
2025-12-07 19:06:02
2
chinyere Okorie :
that is me
2025-12-07 18:07:32
1
Mrwizdom_1 :
Funny funny identity 💙💙💙💙
2025-12-16 21:18:50
3
Onyii Faith Chigozie :
this Christmas no do pass yourself 🙏✌️
2025-12-07 08:13:01
7
Onome Gold :
Yesoooo
2025-12-07 05:27:37
1
Essacco comedy clinic :
continue to rest in peace
king of high life
2025-12-07 14:45:29
1
Ve Lama :
I am a simple man by nature 👌
2025-12-06 14:17:53
1
TEDDY KOREA 🇰🇷💔🥲 :
my yes is my yes and my no is my no 🥰🥰🥰❤️❤️
2025-12-05 23:23:29
1
BIGSAMMY® :
second man
2025-12-05 14:36:44
1
Destinybaby Destinybaby :
Yesooo
2026-02-05 09:54:30
0
To see more videos from user @tooeasty, please go to the Tikwm
homepage.