@toyin_abraham: Oversabi Aunty ehh!😂 You will laugh, you will learn and trust me, it’s for the whole family! #oversabiaunty #incinemasdec18 #whattowatch
Toyin Abraham
Region: NG
Friday 05 December 2025 18:28:23 GMT
Music
Download
Comments
📸ABDU_LATEEF📸 :
Kamo Dey jenifer side Osain Dey tony abraham side lol anyhow sha
2025-12-05 23:39:05
812
Aunty Bee :
No be Omo Agunpopo I Dey see so 😍
2025-12-05 20:14:23
444
OLUFUNMI ❤️🦋❤️ :
e cut camera yee ki sepe fun😂😂😂😂😂
2025-12-05 21:05:58
311
ALAKE ALAKO :
No be the lady wey do omo agunpopo esu owo bata sit down beside aunty toyin so
2025-12-06 23:38:56
47
folashade bashirat tunrayo :
The anniversary nko wetin we wan call ham
2025-12-05 21:23:39
152
Mr nonchalant 🙂↕️ :
Rybeena shaa know wetin dem use joke tell you
2025-12-07 08:42:39
21
ZiGma🇳🇬🇳🇬 :
Room wedding lol 😂
2025-12-06 06:01:58
86
E🆖R DEEN :
E pause camera kin shepe fun rybeena 😂💔💔💔
2025-12-06 06:28:09
53
❤️_ 자이나브_❤️ :
all of una wey dey shout kidbaby, na Alari be that o😂😂
2025-12-07 06:53:11
86
𝐎𝐌𝐎 𝐎𝐋𝐎𝐎𝐓𝐔 :
how many times do you watch this?
2025-12-06 04:43:45
61
OMOH FASHION PLUG :
Rybeena must hear this ooooo🤣🤣🤣
2025-12-07 02:20:19
31
HALEEMAH ❤️😘 :
Nah my roommate ni🤣🤣
2025-12-05 21:34:53
48
Baberashy🥰🥰 :
Kid baby ma pa mi now 😂😂😂😂😂😂😂😂
2025-12-05 18:37:20
11
A.....✨️👑 :
epa camera kin shepe fun 😁😂😂
2025-12-05 19:55:05
33
Sarah 💕🦚 :
Roommate abi okay 😂😂
2025-12-05 23:11:50
11
OLAWALE 🥰🫥💫 :
Rybeena nah kid baby's roommate 💔😂
2025-12-06 23:33:25
13
The pretty plug :
Kidbaby will not kill someone😂😂😂
2025-12-05 22:09:16
7
warability_2805 :
Everybody loni roommate
2025-12-07 07:41:44
6
🏅ɯɐʞıǝS🎗️ :
Thats a hometruck? Omoh
2025-12-07 07:45:54
10
💜Horlamhiposi🥂 :
iwa werey 😂💔
2025-12-05 21:12:00
8
Opewater :
Alcohol is not good oooooo can you imagine last night, my friend and I were looking for me😭😭😭😂😂😂
2026-01-13 06:13:17
2
H£₹ÏTÅGE 🪖 :
Abeg you know me? 😹😂
2026-02-23 12:24:02
1
Abike beauty bliss :
she is the one
2025-12-08 11:20:29
2
LEKSON ELECTRICAL SERVICES :
eyinju eledumare I sight you
omo it don tey
2025-12-26 12:04:50
1
OMOGBOLAHAN ♊ :
ozain don jam who dey do pass him 🤣🤣🤣🤣
2025-12-06 06:47:32
3
To see more videos from user @toyin_abraham, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.