My man no Dey pick my calls again waiting e mean abeg 😔😒
2025-12-08 08:57:43
22
HADASSAH :
I wan channel all the energy to learn skills next year
2025-12-08 12:23:38
9
nonchalant_tunisia00 :
Relationship keh ? E better make I Dey nepa Dey carry ladder 🪜😂💔
2025-12-09 09:30:38
9
Julie♋☠️ :
if your eyes gets to this extent then the heartbreak strong I've once been there
2026-08-22 20:49:59
1
ifeoma💟💕😒 :
person wey I dey for close to 5 months told me that he never asked me out 😭🤧 that we were just friends 💔
Na once I experience when Dem dey talk say everywhere go fes blur for ur eyes 😂
ochimmm 😭💔
2025-12-09 07:47:53
14
🤍Vee🤍 :
Omo love na bad thing 😭💔🥀
2026-01-10 23:16:39
3
CHIDEX🫀 :
we no dey do love matter over here ✋🏾😌🤚🏾
2025-12-07 20:08:39
28
_shawty37 :
Omo your eyes says alot 😔
2025-12-08 16:44:27
20
Her🌼 :
This one no be meme o 😭😂
2025-12-08 19:03:33
6
AYOOO💕🎊 :
Follow for follow guys
2026-01-12 21:28:40
3
✭ 𝒮𝓌ℯℯ𝓉 𝒥🧚♀️ ✭ :
Nothing concern me and love
You too fine see eyes 😩. eeew chim 😂
2026-02-01 20:29:39
2
SKY PRINCESS 👸 :
I don cry my eyes out 😭
2026-01-20 19:21:40
1
BillionaireDams :
Silent repost
2025-12-08 07:09:53
6
Ashabi hairline💇♀️🪮 :
Omoh😩I don too suffer for love🥹
2026-01-15 16:04:26
1
💐Abby💋✨ :
Money minded no relationship 💔
2026-01-04 07:11:31
2
pwetty_coco1 :
Una go Dey Aiit
2025-12-08 23:56:10
4
T.m.w🌸 :
I give you permission to break my head, in fact
2025-12-15 09:46:42
3
☠️DEE AMZI ☠️🌈 :
I go love ooo 😂haha the right person still exist ❤️
2026-03-02 10:21:23
1
ADEDOJA :
I fit dey relationship make I still single🥺
2025-12-09 16:30:41
3
PAUL :
Have you seen someone to help you?
2025-12-12 00:46:22
2
To see more videos from user @jay_0n_tt, please go to the Tikwm
homepage.