@virtue40: Anyhow try go school😂#nyscdelta #fyp #nyscorientationcamp #viral #batchc2025 @✨ PHY ✨ @#ANNIEbrown#🌹🌹 @soffy_fabrics_brand🥰 @okaforjudith74 @fasasi fayokemi dorcas 06 @eberema 🥰

Virtue
Virtue
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 08 December 2025 12:42:53 GMT
1425822
110013
6334
3847

Music

Download

Comments

keecee10
Kee cee 💊 :
Do finish make you select your own 😂
2025-12-08 22:43:57
18846
chi...treasure..001
Chinny Treasure collection 🔥 :
this uniform baa😂😂😂😂
2025-12-08 19:54:55
2445
skypeskippo07
skypeskippo :
After service you fit come dey use the shoe do mechanic job, life no balance 😂
2025-12-08 19:06:01
1023
sylvestergotpaid
Dèstí.Ný ✨🛍️🥷 :
Make una match the pos 😂
2025-12-09 06:16:28
3073
user71920208382551
Fein :
so na only me dey see this
2025-12-09 11:53:33
2233
jokerboygabriel
Jokerboy :
finish first, make Peller come interview una for job. 😂
2025-12-09 08:06:12
827
oluwaseyibuildingcontra1
oluwaseyi :
NYSC N: NOW Y: YOUR S: STRUGGLE C: CONTINUE i REST MY CASE👌
2025-12-09 05:58:18
1123
bigmubbydc1
MUBARAK 📿🎚️🛕 :
: Dem no Dey buy ham for market , so how my bike man con get ham 🙄🙄?
2025-12-09 04:41:34
1327
mide221100
☠️ㄖㄥ卂爪工ᗪ乇🌴😌 :
2025-12-09 08:32:56
2453
pp_jmm8
~pǒp_jǐmmŷ🤭 :
Aboki Dey wear the shoe like mad
2025-12-13 04:28:11
5
ask_of_fabian32
IYANUOLUWA😌🤎 :
That shoe salary no fit buy this thing ooo😂
2025-12-09 00:08:28
1167
udondiebfr
God no be ur UNCLE 🫵 :
?😏?
2025-12-08 23:20:38
213
jxffzry
-†𝔬𝔵𝔦𝔠 𓃵 :
u really dey underate oga EMEKA...something wey full e shop
2025-12-09 13:13:48
12
hangmandc_16
💀OFF~SIDE⬆️📈 :
Make Una no worry😂😂
2025-12-09 07:14:00
239
africanchildtvplus
AFRICANCHILD :
Na who no wear dey shoe go employ you for him Pos office😂😂😂😂😂😂
2025-12-08 20:11:07
498
yallmeetbabyd
Dominic :
U fit wear the shoe finish Mek market man employ u nobi Nigeria again…😋
2025-12-08 19:14:15
17
ishanose
⃟ :
Nah all this things bandit nor Dey like 😂
2025-12-09 07:08:14
100
jojobaby05
Jojobaby🦋🦋 :
Oya use am get work 😒😒
2025-12-09 03:14:41
9
successmagnito
e-nation :
cuz if they sell am nobody go buy am
2025-12-08 16:07:11
26
official.jama.dow
JamaNova ✨👑 :
School no be scam but after school na scam I go lie for una😳
2025-12-09 04:04:53
86
desellmanchijedsm
De Sell Man Chije DSM 🇨🇳🇳🇬 :
Very active in my PPA 😂💔🤲
2025-12-08 23:41:19
95
nochalantfemi0
★𝑾𝑰𝑪𝑲𝑬𝑫 𝐌𝐔𝐒𝐊𝐘🪐😡🤖 :
Both the 77k and the 150k them Dey pay una I Dey spend the money in 1day 👍🙂
2025-12-09 00:07:46
46
sugar.gold12
💙🫧KOSISO🫧💙 :
No be to wear de shoe some of una sabi book??
2025-12-09 06:23:18
184
elm.a12
elma :
and na who no go school go still employ some of una😅😅
2025-12-09 01:21:06
52
chigaemezu95
chigaemezu peace :
make una rest my own shoe naa our gate man dey wear am last last naa for my husband shop I dey dey Patrice,5yrs course lol 😆😆😆 after this una go learn handwork 😆😆😆
2025-12-08 21:36:24
9
To see more videos from user @virtue40, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About