And there was a time she talked about religion ooo
2025-12-20 00:21:25
101
Mhiz Blessing💕🫶 :
I hear say na congratulations full 2026, na true?
2025-12-20 13:03:47
207
❀❀𝒯𝒻𝓀_𝒿𝓃𝓇 ❀❀ :
At the end death will humble everyone. In all, may our day be long 🙏. Some people once did ten times more than you ever did; where are they now ? 😩 They’re all gone. Tinuke, take life easy and change your ways.
Untimely death 😭
Gone so soon 😭
Painful exit 😭
Will never be our portion 🙏 ?
I won't say more than this...
2025-12-20 20:01:57
17
VITAMIN_TEEMAH :
i don go through all the comments,naa my man own i dey find sha🤣🤣i know wetin the Werey dey like 🤣🤣
2025-12-10 15:08:56
63
Oluwafemi Beneficent :
Always looking good and fresh,so pretty I mean beautiful
2026-01-31 02:33:20
12
It’s_Emmanuel :
Try lati ma dide lekokan now. Owo ni mo fi shey data
2025-12-11 14:12:41
13
binders :
as u no stand up now, how ur life be so
mtcheew
2025-12-21 11:32:16
6
Berrybaby🥹💕 :
I be girl ohhh but abeg do small once view stand nah😂😂😂😂😂😂
2025-12-20 21:55:22
8
PRAIZ :
too classic and heavy steeze❤❤❤❤
2026-01-15 14:53:31
7
kinzraph :
😂😂😂😂
2025-12-08 15:52:07
6
Aare __Olayinka :
That one no concern me,l dey busy dey write breakup letter to someone,
How them dey spell "Fallstraight"???
As in "You Fallstraight my life"🤦♀️😒
2025-12-08 17:36:26
198
King’s kid 🥷🦹♂️ :
😂😂
2025-12-10 10:07:48
7
adedoyin🧚♂️🫀 :
Esa ku oro aje 🙏😂
2025-12-12 07:08:01
22
Nurse Health Coach || entrepre :
Na this kind thing I dey like,but the rate at which I dey fear grave like tomorrow I'm next dey draw me back.
2025-12-18 17:27:48
76
𝓗𝓮𝓻 𝓢𝓲𝓵𝓮𝓷𝓬𝓮 🌙 :
stand up now abeg
your mummy will not die 😭
2025-12-21 15:56:20
5
DADDY-GOLD AUTO'S🥇♍ :
afi gbese na 🤪
2025-12-19 21:15:16
8
Meelarh🫧✨🦋 :
My ex comment no dea here ke that werey dea like this kind things o
2025-12-20 12:21:44
8
To see more videos from user @tinukevibes___, please go to the Tikwm
homepage.