@elviswhyte0: Can bf fight for u like this @officialsky58 #goviral #tiktok #viral #video

Elvis whyte 👻 ghost 🔥💭💥🌙
Elvis whyte 👻 ghost 🔥💭💥🌙
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 08 December 2025 18:59:19 GMT
4682714
416985
5955
16427

Music

Download

Comments

ewaolami_09
𝐸𝑤𝑎𝑜𝑙𝑎♡ :
before boyfriend reach I don fight for myself already 😭😂
2025-12-11 07:57:29
1644
user36966928039486
Virgo♍😎 :
my babe no get strength ooo😂😂😂,them go beat am join me sef🤣🤣
2025-12-08 22:30:47
1778
beautyfavour245
bby for life :
single people how are u feeling now 🥰😭
2025-12-10 09:14:23
576
oluwafifehanmi014
oluwafifehanmi014 :
I remember the day my brother do these😭😭😭but now I lost him 😭😭😭 I missed him every blessed day egbon mi owon 😭😭😭 may your gentle soul rest in perfect peace 🕊️🕊️🕊️🕊️😭😭😭😭
2025-12-11 14:27:04
403
user816372760574
💕y💕o💕u💕n💕g💕 :
Nah only my mom can do this one for me but sickness no go gree again 🥹🥹
2025-12-10 07:35:12
99
favour_gold0101
pretty_PHÆV💞💝 :
taa see dis one's oo i dey pass we con do mistake hit ourselves una con slap me keh hm everywhere go first blur🤣wetin i go do u and dat ur friend eh.
2026-01-28 22:31:59
6
suky5097
Suky❤️🥰 :
Wetin do my bestie😭😂, d werey go insult me first then fight😂
2026-02-07 00:42:55
13
ujuudeh
ZARAH❤️✅ :
singles make we better find love if not we go they collect 😁😁
2026-01-20 19:07:22
17
gl.corporalina
gal 💘🌺Blessing 🌹💘💘💘 :
Eii he can’t
2026-02-19 21:38:09
10
user9244237658108
big merit 1 :
us that are single nobody to fight for us but I fit fight for my self 😂
2026-01-10 22:43:32
10
chidinma.ogbonna1
Sharon :
Na only my brothers fit fight for me like this😁as I no get babe
2026-01-26 06:51:17
5
assum.baby
assum baby :
I no get oo I go fight for my self
2025-12-30 17:27:32
6
ujunwaigwe481
chichi :
but I need someone to fight for me
2025-12-16 00:16:15
5
bernicekyeraa929
//.Mz ✨️Be 🎀Nice.// :
yes my guys can fight for me
2026-02-18 17:07:09
7
user3652466508170
Annie's babe 💞💞 :
single people how we dey fell
2026-03-07 16:56:05
6
babysugar412
Baby sugar 💦💦💦 :
my babe dey always fight for i love him so much
2025-12-22 17:04:07
6
akwaugo255
🌼Akwaugo💚 :
Hmm me I no go wait for my man ohh 😒
2025-12-26 22:21:58
5
user4325182701820
Mary 123 :
@love is sweet too
2026-02-21 22:23:48
6
sylvianenye
Sylvia ✨ :
which kind Indian movie bi this?
2025-12-12 18:15:45
41
angelaogochi
Angelaogochi :
single life done show me shege 😭💔🫣
2025-12-08 23:11:36
34
edumyles7
eduMyles💋👌 :
single people are in the meeting 🤝
2025-12-22 16:30:48
8
pointer20030
BIG POINTER🫥🎭 :
lol 😂😂😂dem no born u well touch my babe shaa men mount ❤
2025-12-11 18:27:19
5
czechbee
Czechbee🥰🥰 :
Single people are u here😂🤪
2025-12-25 06:49:32
5
sparklinglove16
She 🥀 is precy 🎀 :
na brother dey fight for me but death took him away from 😢😢😭💔 l gat no one na
2025-12-14 12:03:39
53
jollyme34
JOLLYME :
good boyfriend
2025-12-21 11:38:17
5
To see more videos from user @elviswhyte0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About