Person Dey call me his destiny helper…. AS HOW NAH🤷♀️
2025-12-11 17:48:14
31
Vee🩷 :
Mama 😩 as how naw call me this girl abeg 😂
2025-12-11 19:42:33
16
loveth :
if i tell people say i no get money,dey no dey ever believe me,they con dey use rich lady eye dey look me,the thing don tire me...sey person no dey go broke again ni.
2026-01-31 08:48:04
2
Tina 🧵🪡👘👗🥻 :
am nothing ooooo in opay but a queen in my mummy side
2025-12-11 16:14:16
4
Heesha😍❤️ :
i tire ooo 😅
2025-12-11 10:12:22
4
smiley :
i tire oooo
2025-12-11 12:04:53
4
🦋 April 💃 5th 🦋 :
i wonder ooo😂😩😒
2025-12-11 13:07:40
3
MhizBankz :
I just tire for people, which one is a whole fine girl like you?😏😂😂😂
2026-01-31 13:51:42
2
Wenarizi :
I wonder ooooo
2025-12-11 11:56:08
2
RealWithjeni :
😂😂😂😂 Who be me?
2025-12-11 16:53:30
3
🌹🦋🍬sweet me💕🍭🦋🍬💃🏻💎 :
Like seriously all my friends na so they dey ask me oo somebody help a child
2025-12-11 15:35:14
3
Comrd San.Aleeesha A.Yabagi008 :
Omo is post is not too risk for me to repost o! Stright to my Status ❤❤❤😭
2025-12-17 22:51:37
4
PÈÈ 042 :
If I tell you I don't have
money believe it,which one
is a whole you? who you
think say I be sef?
💔😂
2025-12-13 20:49:22
2
MUMMY D,G,I :
That kind thing self 😂the madam like you part the vex me tire😂
2025-12-13 11:45:42
9
Mãg Dø😍🥰 :
Help me ask them oo 🤣🤣
2025-12-13 13:32:53
2
S.M. KING :
Moi I wonder ohh😹😹😹
2025-12-11 15:20:42
2
CreamyK :
I tire o 😂😂😂😂😂
2025-12-10 22:53:10
2
ASHAKE MI🩷💋❤️💕♥️🥰🎉💋🩷💞 :
I on understand
2025-12-11 13:38:13
2
Lizzychelsea :
Tell dem oh
2025-12-13 10:39:51
1
blessing beni :
abi ooo
2025-12-11 21:25:09
1
Itzboss_aisha🦋 :
Help me ask oh 😂
2025-12-13 16:43:47
1
intherightmindwithcarol8 :
yes nah ,just believe that ☺️
2025-12-11 08:50:23
2
To see more videos from user @gershom_of_tiktok, please go to the Tikwm
homepage.