Wetin happennnnn😭🤲 involveeeee meeeeee😂 full gist please😂
2025-12-13 07:19:13
411
BL Corner :
For una wey still never understand Weytin really happen, oya the full gist I hear say one woman wanted to Judy Austin her
but she patience ozokwor her
Unborn child
2025-12-13 20:38:58
116
ThickElysian ✨ 🥵 :
She brought Nollywood to reality 😂😂
2025-12-13 11:56:58
433
Boma :
Everything no be shout 😂 na mercy jonhnson teach me that one… Allegedly Oo
2025-12-12 20:54:38
671
preciousofficial :
sometimes u tamper Johnson with mercy
2025-12-12 19:37:16
227
splendourmandy💎❤️ :
She say Shouting won’t solve anything just bring nollywood to reality we learn from the best
2025-12-13 10:41:34
162
BIBIAN 🌹❤️🦋 :
Everything no be shouting 🤣😂just do the practical Nah mercy teach me ooooo…….. Allegedly ooooo😜😫
2025-12-13 00:37:58
91
Angel💋baby 💕 🫧 :
and na she be Regina Daniels God mother oh 😩😂😂, make I go find better God mother 😭😩😂😂😂
2025-12-12 21:01:54
106
Ratel female :
am proud of her
I just learnt another lesson
behave as if everything is OK
then strike
2025-12-13 17:07:37
27
Diva🥹❤️ :
Omo una dey hear news 😂 dis early morning
2025-12-12 08:27:04
136
preshy😌🧜🧚♀️💕 :
Mercy Johnson na real GOAT🤭💕
2025-12-13 12:52:36
46
Dfw Deejah💕😒💙 :
The only woman wey carry script enter reality 😫😂😭
2025-12-14 10:44:01
44
SHE IS CHENGy❤️🥺💐 :
Make no body try dey advice me again ,if I need am I go ask Mercy
2025-12-14 15:33:47
7
Baridi Girl :
Them say one woman bin wan Judy Austin her but she Patience ozwokor de woman
2025-12-14 18:50:23
8
Sherry 💙🦋 📌 :
Mercy Johnson no get mercy again oooo😂😂😂😂
2025-12-14 09:27:27
12
#hellen golden :
i have just read that comment explaining everything 🤣🤣🤣MERCY JOHNSON is a genius ,work in silence🤣🤣
2025-12-14 07:51:31
17
Luchi's cake and treat :
You'll learn the hard way..mercy Johnson for president of sisterhood 🤣🤣
2025-12-13 11:38:44
54
Caroline hill :
Mercy Johnson don really act movie reality 😂
2025-12-13 06:39:28
50
Miss Asure :
Mercy Johnson ❌ Johnson No Mercy ✅
2025-12-14 00:15:31
10
llyne :
Sis brought nollywood to reality 😁
2025-12-14 09:59:17
6
quin vicky :
I swear I no hear am and e Dey pain me 🥺😭 make person gist me please
2025-12-13 14:53:20
7
Precious🌸 :
Small sleep whey I sleep another I don Dey confused for TikTok
2025-12-13 11:47:07
8
Nyx?🌑🏳️🌈 :
Mercy Johnson is a virgo nau just like Beyoncé very observant and calculated people😂
2025-12-13 14:09:21
6
sexy_queen :
mercy Johnson don't play 🥰🥰🥰
2025-12-13 07:31:15
25
To see more videos from user @dereal_friday, please go to the Tikwm
homepage.