@loganbruce0147: U be Aye?🤣 I be jew fade #nbm #big7 #fyp #goviral

Logan Bruce
Logan Bruce
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 12 December 2025 13:32:12 GMT
894714
57998
568
6161

Music

Download

Comments

gbolahanchase99
Gbolahan :
General SA (England)
2025-12-12 19:09:40
185
taricreates7
Tari | Streetwear Designer :
See as them fade general SA😭
2025-12-13 06:11:30
495
freds_xchange
freds_xchange :
Zlatan sef no Dey comfortable as e Dey talk am😂
2025-12-13 06:29:00
975
johnnylucazhang1
johnnylucazhang1 :
If he see Bandit make he ask him if he be aye 😂😂😂
2025-12-13 07:07:13
393
ibegaddafi
David⚓ :
ah so rema na Aye
2025-12-12 19:00:20
244
ghostedghost101232
👻Ghosted Ghost :
😂 if e set that year na him dey first Japa for uni then 😹
2025-12-12 23:13:06
252
trickz707
Path trickz :
This Dre sabi behave like Obi Ehn, he no Dey tap 6 well
2025-12-12 18:46:37
162
dalotek19
ThechalantTyFe♏️🤍 :
See as den whine my General SA😹💔
2025-12-13 20:12:13
413
elmplaus
Elmplaus✊🏿 :
Cultism in 2025??? lol 😂
2025-12-13 06:43:44
30
likedbynone47
RUFF-7VN⁷ :
See as he sharply shift back to avoid stories that touch. Men nor dey align too much
2025-12-13 00:31:07
80
jordancash72
DecodeMe/QuietGenius/FlirtPhD :
lol 😂… if I no fade and I be buccaneer, Watn go sup???
2025-12-13 11:38:46
11
_oluwanishola01
Akintunde :
Secrecy no Dey this una secret cult again 🤷‍♂️
2025-12-14 07:49:17
8
ebukaanthony
CHUKWUEBUKA :
Waiting be una contribution to the society
2025-12-13 07:51:13
10
jobi_footz
Jobi Foot’z :
Handmade with love 🖤
2025-12-13 03:19:54
21
spritualmusk
Spiritual 🐆 :
You be aye 😂 nah that time you start regret why you nor join 😅
2025-12-14 12:55:13
17
fundsuni
Fundzzzz :
Life don pass all these things
2026-01-30 18:06:53
7
blaco.mili
Blaco Mili 🅿️ :
Omor this kind alienment no follow e no even use money pursue the guy na black axe e de talk 😏
2025-12-13 15:29:26
0
apple.user53937901
…. :
If you check well that guy na Benin boy
2025-12-13 08:09:31
7
ashalapadrobill
Ashala Padro Billy 🖇️🔋💡 :
Them like the style but them dey fear blend .
2025-12-14 06:06:22
7
viperbella04
AYO 🦅 :
See as drey whine my general 😭😂
2025-12-12 19:35:29
107
banksoche
Banks Oche :
Drey Dey give me Cabubu vibes😂
2025-12-13 09:41:56
21
jaggupizzle
IKAGBEMI 🤴🐐💚 :
You Be Aye? You Dey wear black hat? 🎩 😂
2025-12-12 22:13:42
23
double._9
Double 9 :
I be Jew Fade 😂
2025-12-12 17:51:41
57
cj.james59
Cj James :
I be 1+7 give men space. if e easy go join
2025-12-12 21:08:49
18
moodvibetv022
Mood Vibe TV📺 :
Omo I nearly Cry on that guy Behalf sha 😂
2025-12-13 07:17:08
7
To see more videos from user @loganbruce0147, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About