this 2026 I never sell anything yet I just dey buy ๐
2026-01-21 00:14:20
32
Frรจ Sh๐ :
Wait so some people believe say forex legit ๐
2025-12-21 20:12:25
43
๐โฎ๐ฐ๐ญ๐ข๐ฏ๐ฆโ โพ :
The best thing that has helped me alot is, do your analysis set your TP and SL
Enter the market and forget the trade,if you watch as the market moves up and down, manipulations will cause you the biggest loss
2026-01-13 01:59:08
13
าสแดแด แด ส ๐ซ :
Your calling na middle man ๐
2026-01-13 21:12:33
8
๐ชถOnyeocha Arsenal FC :
The Liquidity sweep this past days nor be here ooooooooooo.... e fit make grown man cry
2026-01-31 19:44:36
5
AJ of North :
Na my money dem Dey use take profit ๐
2026-02-05 07:40:28
5
Fx nino :
You be middle man
2026-01-20 20:32:24
6
w3alththerealtor :
Person say na liquidity una dey talk for here oooo ๐๐
2026-01-14 22:03:29
5
Only1MAR :
U be middle man
2026-01-18 10:10:26
6
Destiny ikechukwu :
You be middle man ๐
2026-01-16 21:08:37
11
Bishop :
Na now u go understand why Crypto start with CRY ๐
2025-12-19 20:44:21
19
NURUDEEN๐ฟ๐ฅท๐ป :
na you de fund market them seller and buyers de share your money ๐
2025-12-19 05:41:40
83
๐ฑ๐๐ฎ๐๐ฒ๐ฉท :
You be contributor to the sellers and buyers ๐ญ๐๐๐
2025-12-18 19:36:54
19
๐ด๐ฟ Celebrity FX ๐ ๐ฟ๐ด :
see now just get two phone so if you buy for this one then sell for the other one
2025-12-19 20:15:34
119
CROWN ๐ :
You be freelancer.
2025-12-19 19:20:42
60
perfect_ly1 :
U fit say make u join them for up make e go down and when u wan settle down na that time e go wan go up
2025-12-18 20:36:23
51
Lost boy :
you be target๐๐
2025-12-19 15:08:44
11
To see more videos from user @aliru_1_, please go to the Tikwm
homepage.