Person go see true love but the guy go kan broke 😭😔the one wey go kan get no go still Dey give u attention 🥹me I Dan tire ooo😩
2025-12-20 20:07:29
1180
MEENAH 🦋🦋 :
what of if someone dream and see herself in her old secondary school always what can I do please help me 🙏🏽
2025-12-20 21:18:35
128
OLUWANIFEMI🥺💕 :
that number 2 nah me, but ma anytime am dating someone I will love the guy but when it reach some stage I will tell him that am no longer interested in the relationship
2026-01-17 00:12:44
61
Toke :
Na that fine they pain me pass ooo I go fine today ugly 2mrr 🥰
2025-12-21 08:14:07
158
𝓼𝓲𝓷𝓰𝓵𝓮 𝓵𝓸𝓷𝓮𝓻😩💔 :
pls mam
what if u don't understand ur dream
or once u dream
u won't remember when u awake
2025-12-23 00:20:42
13
Hajia Aminat Anike :
Na relationship thing tired me ehn any small things dem don leave me why🤷
2025-12-21 12:22:06
18
@Omoyeni hairbeauty🥰 :
he happen to me if I fine today next wek I we not fine again
if people tell me that you are already getting fat next week they we ask me what happe
2026-02-05 18:39:48
10
🦋Arikeade💕💕 :
walahi na true I dey face so many challenges😌😌
2025-12-20 18:18:55
70
~🌸Ms.Ewaoluwa🤍🫧 :
Why na 1:00 I dey see this?😹
2025-12-21 00:03:34
63
Opeyemi 😍😘 :
Nah number 2 be my own
2026-01-15 08:37:28
9
Abebi :
i always afraid of water what does that mean ?
2026-02-05 23:00:12
5
Arike Ade 🥰 :
Na me you they talk to I go fat today slim tomorrow, fine today ugly tomorrow 😳
2025-12-20 22:19:33
51
Ashabi :
mama people is always afraid of my date of birth
2025-12-21 21:19:37
12
Treasure of God :
that number 2 is me ooo I don't tired compliant tired
2026-01-31 23:38:51
8
Therock● :
Me water dey commot for my hand and my leg
2026-02-04 16:22:29
8
@temmytanwa🦋💌 :
number two is mine, everyone even knows me with that
2026-02-04 13:28:19
9
ashabi :
mo ma re ma
2026-01-17 16:33:55
5
Totemmyreal collections :
See time wey i dey see dis sometimes like dis I go jst ugly come 😂😂😂😂😂
2025-12-21 00:23:30
21
mama T 💓 :
Sometimes I will fine sometimes I will not fine
2025-12-21 19:16:34
12
〰️⚛️BIG NIFFY🤍💭 :
walahi na true I dey face so many challenges😌😌
2025-12-20 19:39:07
12
HEALING QUEEN 👸 :
Nah me b number 2
2025-12-21 12:49:50
23
Billion dollar baby 06 :
first time seeing u in my fyp
2025-12-21 00:38:27
7
To see more videos from user @spiritualist32, please go to the Tikwm
homepage.