You dey plan outing for 2 years and u no dey save money 😂😂
2025-12-20 13:22:30
479
🥷🏻BÖŨÐÏŁĻİŐÑ👑 :
Shey nah only me miss Sophia nii😂😂
2025-12-20 13:12:25
490
_Nanash :
My elder brother told me our mother picked me behind her shop, that they don't even know my parents that I should go and ask mummy if he's not saying the truth. The way I cried eeerr😂😂😂
2025-12-21 17:36:19
162
JennyLawrence990 :
He no go better for una and carding 😭🤬🤬🤬
2025-12-20 20:45:54
171
chrisyusluv💀😈🥷 :
I just like this Awesome and yakub for real 💚
2025-12-20 17:36:59
147
ØƊƓ_002 :
Do you have any 5k that you're not using again 😂😂😂
2025-12-20 16:17:31
140
🧠🧠Cynthia ✨✨🦴🤰 :
Ah swear😂😂 but he is so caring🥰🥰🥰….. the day my snr. Bro complimented me, my joy knew no bound😂😂😂s
2025-12-20 17:31:52
70
mimiofthegoodlife😌 :
First to comment?😹🤌🏼
2025-12-20 13:03:25
66
Igwe0 :
e for sweet say I get younger sister or even older sister sef😂💔
2025-12-22 13:42:58
5
️ :
Na that hug Dey vex me pass😩
2025-12-21 07:16:52
69
Bìg SMT 🐺💚 :
let's get the elder brother started 😂💔
2025-12-20 13:07:28
41
marzuk Dezert :
Can't you have a boyfriend 😂got me rolling on the floor.
2025-12-20 13:18:39
22
luxe by Amy 🛍️ :
I love this guys content ❤️🫠
2026-01-14 22:28:27
13
OPEYEMI🤍!. :
My brother will always say I be like masquerade but make I snap pics 😂he go post am 😂if I talk he go talk say sabi nah cause say he post me 😂
2025-12-21 15:21:35
33
Lyhanna🦥💞 :
Na my brother be this 😂😭
2025-12-20 13:51:44
79
GBOLAHAN 🇳🇬 :
So na 1k Dey the Aza before 15k enter 😂
2025-12-21 04:09:36
65
iyanuoluwa 🥰😍 :
Lol 😂 the day my brother said I love you e be like say joy wan burst my head That appreciation sweet die thank you bro for always seeing me 🥹❤️
2025-12-21 09:06:01
29
gloryclement_96 :
You no need enemies when u get brothers 😂, no time wey I Dey fine for their eyes o but na dem Dey post me pass 😂😂still Dey brag about me outside 😂😂🥰
2025-12-21 07:41:18
9
🧠🧠Cynthia ✨✨🦴🤰 :
Fr, they will first insult you before they send the money😍😍😂
2025-12-20 17:34:31
7
SAMBEST D SAGE :
if to say I get baby sister I for so spoil her sha although life for tire her no movement on a surveillance mode 247 😂😂😂😂
2025-12-21 09:02:54
18
To see more videos from user @awesome_whye, please go to the Tikwm
homepage.