Omo 130k for installation? E be like I Dey play for this industry
2025-12-23 05:11:30
1017
luchi worth :
Even ur own wey dey collect 70k e no go better for am 😭
2025-12-23 10:57:49
812
Joycey🎀 :
Installation wey pass 15k i no dey do. Which one be 70k? How many days i wan carry the installation? Una dey vex me seriously. Na una dey enable these overpricing.
2025-12-23 09:04:31
579
CEECE SCENTURY(PERFUME BRAND) :
If installation pass 40k or 50k I no Dey do again
2025-12-23 07:12:41
1021
FREDA🌸 :
Una the suffer for this Lagos o
2025-12-23 08:16:03
211
SERAPHIC✨🤍 :
Even that 70k I no fit
2025-12-23 01:01:47
137
TEELUXE💋❤️👸🏼 :
Una go pay all this kind money for just 1 hour installation ooo,when e reach ,braiding ,Una go de drag prize for work thta will take 6/7 hours ..is well
2025-12-26 12:13:34
30
Chi Desire💕 :
70k self … am not capable 😂😂😂
2025-12-23 00:05:08
629
BrownShuga :
130k 😩😩😩 just to put glue on my head wahala
2025-12-22 23:35:55
61
sonwa :
No be una Dey hype them up before…That we wey poor no be their target audience say nah una be their audience…Oya nah
2025-12-23 10:19:00
50
BIG LYN :
If installtion don pass 25k I no do 😂😂😂😂
2025-12-23 10:50:15
13
Best Owerri cake vendor :
So basically just to put gum is 130k and styling still has its own money,I no sure say I go fit start this baddie lifestyle ooo
2025-12-23 11:17:49
70
Mopelola Fashion beauty(lagos) :
Ati 70k ati 130k😂😂 closure girl for life
2025-12-22 23:59:11
46
Oluwanifemi 🥹🌸💞💕 :
This charge ur worth thing go soon cause wahala 😭😂😂 everybody now don dey daworu 😹
2025-12-23 11:55:19
16
Tee🦋 :
Na why I like my 5x5 closure be this 😮💨
2025-12-26 07:57:00
15
thequietauthority___ :
As you talk 70k for installation na once I begin vex wym 70k for installation?? Omo
2025-12-23 13:17:16
21
Zinnysoftlife🌸 :
From the comments here, most stylist are saying you have to pay for curling separate cos it takes time, and my honest question is the charge you give for wig installation is for what gan gan? Cos if you say you are charging 40k for installation it should include both curling and the glue you are putting. We are really our problem in this country. Everyone is just after their pocket, whether you steal or not it’s not their business. After all nah you wan do hair.
2025-12-23 13:17:08
58
BEAUTRISS_TOUCH |📍AgungiLekki :
I charged 40k for frontal installation , customization 5k, I charged curling 5k cause it takes time😔 Inbtw The picture is no filter🤭 find the lace and get a free session 💃
2025-12-23 20:47:23
455
:
I stay at the mainland and it’s 10k for installing
2025-12-23 08:57:50
60
styledbyifeoluwa_sbi :
I’m an hairstylist around Ajah/sangotedo… I sabi this work die🤭… And my charge is not even up to 50k🤸♀️
2025-12-23 08:22:19
49
CeeCee💕🎀💝 :
Even 20k i no go pay
2025-12-23 13:01:36
99
I am Ayo🥹💚 :
And I charged 15k for this 🥺no filter
2025-12-27 10:32:11
21
hairstylistinosapalondon :
I am an hairstylist in osapa London lekki and yes I also charge for curling cause my installation price is fair ! I charge 40k for all frontal install 🥰 then 5k for any bouncy hair cause you can’t compare the time for bone straight that you wil straighten or normal waters curls hair to bouncy hair ! Bouncy hair takes times two of straight frontal installation 🥰 and you said something else most times not everyone charge base on name we charge base on the work just cause I charge total 45k does not mean who charges 130k is bad just that bouncy hair take more time and most times you people even buy 400-500gram 😂😂 and is long length is a lot of work not saying that is the reason to charge 130k plus extra add on I think the add on was fro re install
2025-12-23 06:41:34
61
To see more videos from user @damilolabiola, please go to the Tikwm
homepage.