just be wealthy, asake was not really a student of oau
2025-12-22 21:14:50
433
Olawoore :
First class has lost its credibility 😌
2025-12-22 18:35:09
380
whyisnorthup :
First class wey no guide na wetin again? 😂
2025-12-22 21:24:21
55
Making it big :
this is more than money asake and yl is not the only richest alumni it is fame, influence, name, talent is just prove one thing education is good but u need more than education to win in life
2025-12-22 19:38:15
97
H.I.M 👑 :
5.0CGPA ke?
if you like, no make am..😂😭
2025-12-22 21:41:32
35
oxg_communications :
Where the best graduating student of their set?? My bro jus get money oo, plenty
2025-12-22 20:12:24
94
𓆩DRC𓆪 :
Greatness 🪖
2025-12-22 15:43:40
37
KING SOLOMON 👨 👑🫡 :
He get the kind money u go get even king go follow u no be joke oh
2025-12-22 16:14:01
38
Xcellent🤴 :
1. Carry your brother along 2. As your friend dey make am you sef guide and no loose guard 3. Anyhow for this life make sure you get money
2025-12-22 21:29:10
14
Dee wonder :
This life sha guide.. Eni to lowo sha lo mo” Asake has said it
2025-12-22 17:06:45
42
nkehetoo_jr :
Two brothers wining inshallah 🥰
2025-12-22 15:46:44
15
DARAszn🤎 :
Felt it when Zlatan said “na who get money for life be human being o”
2025-12-22 21:13:10
9
Toheeb Olamide Akinyele :
Is that no Onirisa opa ase
2025-12-22 17:28:46
11
FBI :
Make nobody Dey talk say Asake no go OAU again ooo
2025-12-22 20:39:04
6
OGF 🩺 :
The Song fits this Video 😳😅
2025-12-22 20:29:51
11
kontrosexy :
Ooni of Ife honored the bro 👑
2025-12-22 20:41:21
18
𝓗𝓐𝓡𝓜Ø𝓝𝓨🪖🎶 :
GIRAN TO THE WORLD 🪖🪖
2025-12-22 17:09:51
6
Darkiee_The nail Tech🌚✨✨ :
Be important, the crowd that came out of nowhere was shocking, and did he dobale yesssssssss my idoloooo😭😭
2025-12-22 20:10:41
6
Akord Nations :
Nah who get money schools dey remember
2025-12-22 18:22:19
6
Xander🧬 :
e sure me say asake and yl no get first class but dem honour dem,Omo sha get money oo, school result na ordinary paper the real paper na ego!
2025-12-22 19:37:24
7
Olu Mitt :
please follow me🤣🤣
2025-12-23 10:06:40
1
Mrjosaya1 :
Asake is too cold, he was just looking like, wetin dey do all this one
2025-12-22 22:41:41
4
Hassan :
shebi them talk say asake no be student
2025-12-22 21:55:30
4
Asi’aburu Gold :
Na so e suppose be
2025-12-23 16:43:11
1
To see more videos from user @asake_gallery, please go to the Tikwm
homepage.