My biggest happiness is that I nor follow una depend on man ooo😂😂😂😂
2025-12-29 13:56:47
84
Pips Dealer 📈 :
I swear to God this girl talk my mind...I never meet any girl where help r with even 5k
2025-12-29 14:50:04
25
CHIOMA🧚♀️ :
This one Dey find husband 😂😂😂
2026-01-02 20:04:15
9
dave 😊 :
i can't watch this for free
2025-12-29 05:54:24
31
NathFid :
You get correct Sense
2025-12-29 00:31:35
25
CHUKWUNEMEUWA💡 :
Omor my babe nah the best, even her salary money she deh give me, any small thing she don deh cry, next year nah marriage straight 👌 Enugwu state girls and ebonyi are the best 👌
2025-12-29 08:28:25
15
El_yayo :
Na rich girl I dey find now
2025-12-29 06:45:51
5
jackgentry :
i love this girl
2025-12-28 16:16:38
41
Gift 🥰❤️ :
Me way give him 200k and he no pay back nko ? 💔
2025-12-30 13:04:09
17
Ğêñťľê~Môñî🦅 :
If nor be you wey dey tell me now, how I one take know 🙂↕️😂
2025-12-29 14:16:02
22
yakubu_manage_ :
What if the girl no get money true true 😂🙄
2026-01-14 11:51:10
2
OWOICHO FASHION WORLD 🌍✂️✂️ :
what if she's learning work?
2025-12-29 03:45:33
1
FaBián🖤 :
2025-12-29 08:51:11
7
Educated_olomele 💙✅ :
Ladies no dey comment for post like this 💙
2025-12-28 16:10:16
9
Miranda Lambert :
My ex Dey do the two u just mention
2025-12-29 00:46:54
7
adaka chosen :
sister you are going to make heaven
2026-01-13 13:51:09
1
Presh 🌺🦅 :
And gal wer no get hand work too 😂
2025-12-30 12:08:52
2
SIR LORD 🎉❤️💯 :
sisterhood and brotherhood are proud of you 🤣
2025-12-29 15:22:36
1
乃丨ᎶᎶ乇丂ㄒ 卄乇几尺ㄚ :
Omo I dey avoid all😂😂💔
2025-12-29 13:19:26
1
fatai_idowu120 :
how nah 😁😁😁
2025-12-31 13:46:16
1
🌺 Lily 🌺 :
Relationship na energy for energy
2025-12-29 13:29:25
4
Eboh 🫂♍️ :
Thank u ma😁
2025-12-30 22:19:02
1
𝕆𝕃𝕌𝕎𝔸𝕊𝔼𝔾𝕌ℕ𝔽𝕌ℕ𝕄𝕀👑 :
guys protect this lady for in all means 👋
2025-12-30 19:06:51
1
To see more videos from user @realfrankmedia, please go to the Tikwm
homepage.