Na so one werey dey use 17 con dey look me less na once I bring my car key werey put he phone for pocket 😂😂
2025-12-29 05:30:03
924
E!🕷️ :
Yenking too much bcs I Dey use Xr.😏
2025-12-29 00:32:34
160
𝑻𝒊𝒛𝒛𝒍𝒆 𝕏 :
Old taker Quote
2025-12-29 09:00:18
264
꧁✰ 𝐕𝐈𝐂𝐓𝐎𝐑 🛍️ 🇺🇸✰꧂ :
Omo na so them be whine me with my xsmax oo, na Omce I change am go 11promax, them still whine me, I vex unbox 17promax 256gb 😡😂, I no even Dey use am do anything sef😔😂
2025-12-29 20:25:48
37
Jennifer :
Naso one werey dey look me less for resturant becoz en dey use 17promax and I de use hot60i but as I wan do transfer en see my opay acc balance...na once en start to the call me boss..and en collect my number 😂
2025-12-29 20:37:37
13
:
13promax users don repost😹
2025-12-29 21:26:35
22
Jayden Levitt :
Type congratulations 🍾 before the time ends
2025-12-30 09:35:31
15
𝕚𝕗𝕖𝕒𝕟𝕪𝕚𝕔𝕙𝕦𝕜𝕨𝕦🏂🪖 :
Unguide poeple just Dey comment 😂💔
2025-12-29 19:59:05
39
❌ (𝗬 C𝗮𝘀𝘀𝗮𝘃𝗮) ❌ :
Tell yourself i must make it before time runs out
2025-12-29 12:46:20
32
𝓑𝓮𝓻𝓻𝔂🤍🖤 :
Xr user go Dey happy 😹😹
2025-12-29 12:30:39
7
Richie😄🚀 :
E mean Ogbeni
2025-12-29 14:29:09
8
🎚️💚 :
Nah 11 dem take press GLC money for my front 😭
2026-01-26 19:18:03
6
𝓺𝓾𝓪𝓿º☟⋆♱🪓🐐 :
Old taker pick $20k him no gree changed him 14pro u think say him no wise😂😂 Dey play
2025-12-29 08:52:46
16
Loner👿 :
I tire ooh 👹
2025-12-28 15:30:34
12
𝐼𝑡𝑧 𝑇𝑖𝑚𝑒 𝑇𝑒𝑙𝑙𝑠 ✨ :
No think am that way we saf no small
2025-12-29 00:51:23
11
JUST-AUSTIN🦇 :
14pro users don rush repost 😂
2025-12-29 21:31:56
9
Pop Dadii 🐍❤️ :
😂 new taker buy 16+ na once I show am my building for imo state, werey focus focus
2025-12-29 14:09:00
7
່ :
On top phone dem buy for. This side, we dey buy our thing 😎
2025-12-29 07:01:01
8
〽️ Young 👼🏽 :
Me no guide oo 😂💔
2025-12-30 19:54:57
1
𝐁𝐢𝐠𝐠𝐞𝐬𝐭 𝐃𝐨𝐬𝐭𝐞𝐝💰 :
Ajeh 🤣
2026-02-17 04:12:48
1
.....✌️ :
😂😂yenking too much bcs I Dey x
2026-01-17 04:15:26
2
vcome03 :
Xr users go day feel among now
2025-12-29 21:30:25
4
𝚅𝙸𝙻𝙻𝙰🩶 :
I pity who dey use phone judge 😭😂
2026-01-06 18:55:54
1
💎 🌿KØNTRØLÆ 🇨🇦 :
2026-01-03 21:41:00
1
𝑬ྀི :
Poor man don drop quote 🫢
2025-12-29 22:14:17
4
To see more videos from user @dorojunior07, please go to the Tikwm
homepage.