Oh lord forgive them bcuz they don’t know what they’re doing 🙂↔️
2025-12-29 00:11:32
1330
Angel🌸🥹🌹 :
so....meme no let u use....na my Jesus u con dey use dey catch cruise 😡
2025-12-29 12:56:02
404
Mosinmileoluwa🥰❤️ :
why am I seeing it after Dem beat you 😂
2026-03-07 11:30:31
257
wendy😌↔️❤️ :
God Abeg which kind generation i follow come out😭😂
2026-01-07 14:13:01
163
🎀Vickie.Nash🎀 :
no be cruise oo, sense really far from you
2026-01-01 15:58:00
193
big wealth :
God forgive us for we don't know what we are reading
2026-01-21 10:14:55
95
MR®__ŌZ🇺🇸 💞😝 :
with this your caption you are not going the promise land with us 😭😂
2026-02-07 00:31:02
120
️🖤 :
ur turn don come,u go gree come back so? 😂
2026-03-07 18:52:05
204
Amaravibes :
The comment section really disappointed her, well my heart is filled with joy as I never expected this turn up
God bless you all for standing and representing JESUS 🫡🙏😊✌️👋💝🤗🥰
2026-01-05 14:42:18
83
suloma :
God abeg i no follow them oooo, Incase you dey send thunder
2026-02-06 12:23:14
48
🌈★𝓛𝓲𝓵 𝓙𝓪𝔂🦇🌸🥹💜 :
Una Dey talk ooo
2025-12-29 19:08:19
83
1% Love 🌹 001 :
love your way savage 😊😊☺️
2026-01-13 11:03:46
6
itz mimi ur girl :
no be everything be play😏
2025-12-30 19:52:59
54
Ada_mummy😍 :
I was thinking 🤔 same 😜
2026-01-08 06:37:05
5
crespo real :
dear God forgive me why being on tiktok
2026-01-08 21:00:21
8
Blessing💞 :
some ppl suppose know say no be everything be content
2026-02-07 20:50:45
9
brownstar1122 :
God abeg
2026-01-08 11:38:18
9
giftcruz5 :
una go dey use una life dey play 😏
2026-01-01 12:02:12
34
Timmzy Cash ☠️☠️☠️💰💰💰 :
u better rush go ask for forgiveness
2025-12-30 19:46:26
9
🎀NUELLA💙FOR💙A💙REASON🎀 :
O chim
forgive me for viewing this Post
🙏🙏🙏😭
2025-12-30 23:27:47
11
skyboyjunior005 :
the name of Jesus is above all other name please respect the name of Jesus
2026-01-01 18:46:01
11
chizzy :
please God forgive me for reading this
2026-01-05 21:50:58
7
PRECIOUS❤️ :
god have mercy
2026-01-07 12:24:37
6
Lil musky 🚀♈♌☣️♑ :
thank you 😁🥰🥰
2026-02-09 13:00:59
5
To see more videos from user @joysavage411, please go to the Tikwm
homepage.