@ovopureheart: #thisman #relatable

ThisMan😤
ThisMan😤
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 29 December 2025 17:08:54 GMT
179555
37738
347
1238

Music

Download

Comments

hi_itscucubaby
🥒G~O~D~S~P~O~W~E~R👶 :
I Kuku Dey Tag EFCC To Their Post Because No Be Me Dem Go Oppress😭😭
2025-12-29 21:34:14
1659
the_speq
️ :
I no won talk anything… my kuda for this December na over 130m 🙂
2025-12-29 20:03:58
382
emma.nuel0980
EMMANUEL👽 :
Na la boy own pain me pass
2025-12-29 17:27:11
359
chriszyoungmusic
chris young :
omo I see one Pablo spend 46mita for one month 😔
2025-12-29 22:00:07
56
sami_fashion8
Sami fashion :
we wey spend 1b no even dey make noise 😒
2025-12-29 22:01:13
53
chuksobichukwuebu
ObiofOgwwashiUku :
Dem do dey edit am oo😂😂
2025-12-30 10:49:14
64
pretty_abi_20
Abigail🦋🦋❤️ :
No be you i see dey dance for Carter efe live stream 😪
2025-12-31 16:32:31
0
apachesmall
APACHE 😎 :
I check my now now shame catch me😭😭
2025-12-30 12:45:10
1
dfw.monster
𝑶𝑷𝑬𝑳𝑬 ✙ 𝑰𝑭𝑨  🗽 :
Ajeh 😂😂nah them go make tinubu add tax 🤣
2025-12-29 20:46:57
32
uwadiabtc
Uwadia BTC :
my boss na truth u talk
2025-12-31 12:47:13
2
snoop.him
sNoop🃏🏀 :
I tire oh 😂😂
2025-12-30 11:51:49
3
maloosky_
MALEEK :
Them go pay tax 😂 next year
2025-12-29 20:35:42
18
henryprincess2
Evil Fragile 😈👑💕👺 :
Opay don Dey send weekly history 😩😩
2025-12-30 08:04:15
1
heismichael03
️Michaello :
them go do pos finish dey pressure person
2025-12-30 08:14:34
2
To see more videos from user @ovopureheart, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About