@dcmarlownews: Walai

Dc yeye💚
Dc yeye💚
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 29 December 2025 22:07:08 GMT
294985
41473
1758
4757

Music

Download

Comments

investornathie01
Nathie Exchange🇧🇪📊📉📈 :
Especially after booking hotel 😭😭😭😂😂
2025-12-30 08:34:30
785
earthangel11_33
Unstoppable 🇳🇬 :
I go invite 5 girls . Na the one wey first land I go dey with . I go postpone the rest 😂😂😂
2025-12-30 08:05:20
1108
inhell.999
️ Mř Řämşëÿ🏖️🏝️ :
Nah everything ona dey cast 😂💔
2025-12-30 08:04:33
2589
ceo_engineboyz
ceo_engineboyz :
Me way won go watch ball 😹😹
2025-12-30 09:20:07
209
therealbigtoto
BiGTxTX🗯️🃏 :
Me I dey call you so I go know when I go take the jekomo 😂
2025-12-30 13:45:04
438
sammylee653
Sammy lee :
This happened to me now now 😹😹😹
2025-12-30 06:53:02
332
gettem.cee
Vitamin Cee🍃🇳🇬🇨🇲 :
If the replacement girl sef no come, make una no fear… una fit call me😌😌😂
2025-12-31 10:05:50
69
smartasante
Smart Asante :
Una Dey stress o. Allow two of them to take their time to prepare. First person to enter bolt, the other person go stay back house.😹
2025-12-30 08:03:59
52
fidestar_7
F⭐️ :
If u never come by 4 u go leave am later I wan go field
2025-12-30 10:25:01
128
lawlee31
Crayyyy Wayyyy 😎 :
You have said it all 😩💔
2025-12-30 09:35:51
89
habeebulahhh
𝐇𝐚𝐛𝐞̀𝐞́𝐛 :
U don cast us ooo 😂
2025-12-31 11:16:20
40
shellac07
SHELLAC :
Una never invite another one because the first one no respond. Later the first one come respond say “I dey your gate” but the second one don already dey inside??
2025-12-30 18:50:06
11
believe_de_plug
B-D-P😈 :
Guy why u Dey cast us nah 😂
2025-12-30 13:17:26
46
sposh6
Prince :
True sha, or because I want to sleep
2025-12-30 09:03:30
23
samikings_ofabuja
SAMIKINGS❤️🙏💯 :
Oga Nobi everything them the talk 😒
2025-12-30 11:33:55
6
big_smile13
🫀 :
Why you Dey cast us 😅
2025-12-30 09:12:21
8
user28557062500532
Kunlejohnson :
Bro na waa for u oo...small secret, u cant keep...Girls are watchin dis...
2026-01-01 10:55:00
8
briserdos
¿ :
why you dey cast informations werey😭
2025-12-30 10:33:16
5
churchboioffixial
Offixial 🔞 🎮 :
Make I no talk
2025-12-30 12:32:42
7
destinyaloaye3
destinyaloaye3 :
Everything no be content 👌👌una just dey link update I swear 👌👌
2025-12-31 14:16:37
6
emmaneymerjr
Emmaneymer🌹🔞📌💡 :
Omo I don repent sha Make I no talk 👀
2025-12-30 09:17:01
10
success.3452
Success 💞🥺 :
Y’all are going through a lot 🥺
2025-12-30 15:49:45
14
buggerbash
بشير⚽️🏅🏆✅ :
Ajeh once it 4 nothing fit stop me to go play ball
2025-12-30 10:46:19
5
chibugndg3g
Hicent :
baba me and you don get problem like this 😏😏😏
2025-12-30 08:09:55
6
patrickrayy
BIG RAY :
Must you talk? 😂😂😂
2025-12-30 10:20:03
5
To see more videos from user @dcmarlownews, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About