why Mavo dey observe everywhere like say e wan move something? 😅
2026-01-03 09:20:35
2780
𐒄Ⲅ 𐒐 :
Surroundings clear so❤️
2026-01-03 18:27:10
612
deltaboi8 :
Mavo just de magnet wiz lately oh watin de play 😂😂
2026-01-03 14:07:43
838
V I C T O R :
Observation😹
2026-01-03 10:03:47
1090
Suj khadka :
mavo wan dey act like wizkid low key😂
2026-01-03 20:06:06
302
OFL🧟♂️هههههههه :
Who else noticed wizkid walk pass mavo ?
2026-01-03 18:19:58
34
_olasubomi :
Big Wiz go deh talk like say e deh force himself… which one be eeeeeeee haapyyy neewww yeaarr 😂😂😂
2026-01-03 13:19:29
175
TOBI💚 :
Why mavo Dey do like person wey lost 😂
2026-01-03 12:38:16
169
dammieofrichie01 :
Eeeeeeeeeeeeeeeeeehhhh happyyy new yeeaeaeaeaeaearrr, omo baba dey always muzz me seh😂😂😂😂 BigWiz4L💙🦅
2026-01-27 15:01:26
6
~~KING 👑 PERRUZY ~~🍀✨🚀 :
Make una give am caption 😂
2026-01-05 15:01:23
7
ollywestsiders :
If U re a real fc u need to know that big wiz love chilling with someone that match his vibe and money minded
2026-01-04 00:33:57
18
callmesammykofi :
Only Wiz Happy New Year voice na Hit😭🥰
2026-01-03 10:30:49
78
𝐊𝐚𝐲𝐜𝐞𝐞✞🥷🏿🐢 :
Mavo being feeling like Merlin lately
2026-01-22 00:09:20
12
soryx :
Abi na FC TikTok I download ni😭😂
2026-01-03 16:04:50
24
Kingsley Mindset ⭐️ :
Omo Mavo suppose feel the way he is feeling because e no easy to reach that level shuu
2026-02-03 17:02:03
49
Ginobly :
it's all love 🔥🔥
2026-01-03 19:43:40
9
𝓢𝓶𝓲𝓵𝓮 𝓢𝓨-𝓥𝓲𝓫𝓮𝓼 :
this wizkid voice need Grammy awards the voice no pressure
2026-01-03 15:55:11
67
Eva🦂 :
Mavo dey feel like captain marvel
2026-01-20 22:43:20
10
𝑵🏀𝑵𝒀 🦍 :
Omo people get different sense of understanding ooo 😂 some people say mavo too get pride some people say en day observe surroundings some people say en wan tiff something 😂😂💔
2026-01-04 11:13:10
11
Chinny :
Wizkid dey always recognize him people ❤️🦅.
2026-01-03 16:32:57
37
b3nji :
Mavo tall sha
2026-01-04 00:36:15
5
teni⭐️ :
why mavo de obs?😂😂
2026-01-04 12:10:46
12
CTB😎💸 :
Obafia🔥🔥🙌
2026-01-03 16:24:28
6
Abọ́sẹ̀dé🫶🏿 :
Mavo don fine o❤️
2026-01-03 14:53:29
13
To see more videos from user @fancyclown22, please go to the Tikwm
homepage.