@thebigsolv2:

Thebigsol
Thebigsol
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 05 January 2026 20:14:32 GMT
3090001
571460
3128
15886

Music

Download

Comments

calmboy_d
ᴄᴀʟᴍ ʙᴏʏ :
if I learn this dance, I no go dey pay transport again
2026-01-05 22:15:00
44776
jazzgirlblues
Jasmine :
When God Dey share am, you Dey for okpa line
2026-01-05 21:27:32
30509
bigwandy77
W.A.N.D.Y🌴 :
Wat if them say who win d dance go collect 5 Okpa and cold Pepsi?
2026-01-05 20:48:57
9927
indrive.ng
inDrive Nigeria :
Clearly not all moves are for everyone 😭😂
2026-01-06 12:04:24
15065
classy_bivch
SÉXY DIVAAA 😻🙈💋 :
Them go too congratulate me and u this year if u believe type amen 😌❤️
2026-01-05 21:02:59
11548
shes..............ima
â§k Öf҉҉҉҉ ........Ïm҉҉a҉ 🥹💕 :
if dancing was a crime I will be innocent 😭😭💔🤣
2026-01-05 21:10:10
4092
mainly__peace
𝒫 ꨄ :
Brooooo 😂🤲.....only okpa😩😂
2026-01-05 20:19:52
5815
samibrieve
SamiBrieve :
put am for 2x speed, e go make sense😂
2026-01-05 20:45:50
1851
andrewbtc26
A҉ƝÐƦ乇W・ঐৢ 🍃🏸 :
Person wey like my comment last year done Dey uk
2026-01-05 23:12:00
3439
spunky_bella
Spunky💋🧃 :
I too sabi 😕check am na
2026-01-05 21:14:12
1363
notfaehere
Fei-Fei 🌸🌺💕 :
And na rehearsal ooo, if it's original nko 😭
2026-02-09 16:11:13
495
daudabasitabiodunefb
DAUDA BASIT ABIODUN 👷 :
normally I don't know how to dance but Kai it even get more like a worst in church I go just dey stand 😅
2026-01-30 22:42:01
50
legit_nex.s
𝐍𝐄𝐗'𝐒💫🦅 :
Na only Okpa u sabi true true 😩😂😂😭😭
2026-01-05 20:54:34
892
debbieb339
Joy.🥰🤞 :
Omo, No try am again 😂😐
2026-01-05 20:23:16
439
jomilojumartins
. :
u try but no try am again
2026-01-25 15:23:48
36
kelvin_ff322
KELVINICE🎮🔫🇳🇬 :
wait na rehearsing be this abi na result 🤣🤣
2026-02-16 15:14:37
1
nol1miting.jay
jay :
Na you step pass seh🤣
2026-01-05 21:07:16
84
chimemerigo_mandyz
BossChick :
But at least u fit talk 😅😂
2026-02-07 21:31:11
29
just_divine80
𝒟𝒾𝓋𝒾𝓃𝑒 ❤️‍🩹 :
I think say na only me
2026-01-13 15:18:17
12
callmemullerjnr23
MULLER JNR🔫💕 :
But if them do okpa competition you go win am😹
2026-02-09 03:14:12
177
not_lee.9
ʟᴇᴇ 🐼 :
only you get fan only you get ac na waa ooo 😂💔
2026-01-20 21:05:01
13
mylesxbrown
𖣂 Mylesxbrown 🦦 :
Na REHEARSAL be this oo !!!
2026-01-06 03:23:01
829
chika_uzonwa
UZO ™🕷️ :
The accuracy was lit 🔥
2026-01-05 22:26:59
40
boobae_61
Boobae🌹 :
And na rehearsal ooo😭😂😂
2026-02-09 19:28:38
8
yusra.sw
yusra.sw :
Your own na fight?😭🤣
2026-02-10 03:31:29
29
To see more videos from user @thebigsolv2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About