@jeanjarbaby: 😂

Ika Gangster 🧸
Ika Gangster 🧸
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 06 January 2026 13:42:31 GMT
105241
14814
223
1622

Music

Download

Comments

reemah537
REEMAH 😇 :
Ko easy oooo😹😭 to commot money do sub self Dey vex me 😹
2026-01-08 20:25:02
453
nancymilli0
Na_ncy💞 :
I Doñ promise myself 4k shawarma tire since 2025 I never fit commot money buy am 😭
2026-01-09 12:02:23
149
raliat37
Ms.R :
I dey sub everyday sef omo 😭
2026-01-31 18:21:59
4
i.neererh
M🤍 :
Shey na only dey spend business money anyhow ni?😭😭😭
2026-01-10 19:47:50
6
anna_bel022
Annabel Bentley 💫❤️ :
Omo e no easy oooo😭😂
2026-02-01 12:15:50
1
simi_luxe08
SAD GURL💕🙃 :
Nah to chop 800 naira food period😂
2026-01-29 20:18:07
2
jessicamorgan125
Jessica shade&morein sagamu🛍️ :
I Dey comot 😂pizza money ooo
2026-01-09 07:08:34
15
shizzysleek
➰stay〰️pretty➰💎 :
Omo he no easy oooo🤣i never start business sef nha salary I dey collect ooo more than 100k nha only malt I fit do account of say I drink from the money 😂😂😂😂
2026-01-15 19:24:48
2
gleamzhair
Gleamz Hair Abuja/Makurdi :
I no understand cs ,Nah only me dey buy for myself anything I want 😊I no even sabi ask person sef ‼️
2026-02-02 21:45:58
3
hairbyrola
Hair by Rola —EKSU🌸 :
E easy like madddddd🙂‍↔️
2026-01-09 22:04:33
8
elight893
Delight🤓😍 :
I comot 20k cook fried rice and turkey, I won crase😩😭
2026-02-09 09:39:11
0
softgirl_uju
ASA MBANO :
E easy o.. I no just like chicken and chips😭
2026-01-11 19:39:28
0
joyloveexpensive0
Celeb tailor🛍️ETM :
2026-02-06 11:18:06
1
oyinade379
Oyinade🫥🎀 :
Is not easy to commot 1k self na calculation 😫💔😂😂😂
2026-01-20 14:35:32
1
habeebat024
Habeebat🤪😍 :
Na man money Dey sweet for that chicken and chips 😂😂✌
2026-01-06 22:32:41
12
diarydsp2
𝓓𝓲𝓪𝓻𝓨..🌸 :
Omo that means me wea dea sort my bills my self for more than 2 years now dea try ooo😭😭😭 e no easy ooo but seeing other girls being gifted omg 😳 I’m jealous 🥺🥺
2026-02-23 19:30:18
2
oyo__yolo
Mompha⛷️🚠 :
😭😹
2026-01-09 22:56:38
1
amaakaaa__
MAKS🎀/LASH/NAIL TECH IN IPAJA :
Very very actually 😂Wetyn b 20k?
2026-01-19 22:24:45
0
ayomiposi204
Ayomiposi🥰🌺 :
3k shawarma I no fit buy😭
2026-04-05 09:05:40
0
ibmcakesandevent1
Cake And Treat In Lugbe Abuja :
Omoh you gat me 🥹😭😂
2026-04-12 18:54:47
0
admintvreal_estate11
ADMIN DYNAMIC R/E (IJEBU-ODE) :
This is So totally true because I remember when I visited my grandmother in our small town,she dropped some serious wisdom on me. She said "Grandson, one day some people will waste their time reading your comment." Today is that day😂😂
2026-03-05 18:58:45
0
johnson__410
JOHNSON 🥰🥰🥰 :
For where 😂😂😂
2026-03-04 15:34:53
0
ozziemum21
Ozzie&mum😍 :
E no easy at all i swear
2026-03-03 20:40:01
0
reedahglamour
reedahglamour :
Omoh ko easy ooo😂😂😂😂
2026-03-05 21:06:57
0
itzmarian25
Marian❤️‍🩹 :
Guy 10k fear no let me take buy food, e no funny oh
2026-01-09 13:15:10
0
To see more videos from user @jeanjarbaby, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About