@badboikelly__:

badboikelly
badboikelly
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 08 January 2026 11:27:38 GMT
378577
51080
526
5746

Music

Download

Comments

youngdboy7
D boy :
The one way pain me pass na hard to get way no later wet 😂
2026-01-08 20:20:52
973
onlyrealvictor
🌴𝓥͜͡𝓲͜͡𝓬͜͡𝓽͜͡𝓸͜͡𝓻͜͡ ☀️ :
Na boy wey no fine dem go play hard to get for 😂😂— na money I never get😂💔
2026-01-08 17:37:24
324
ophicial__blaze0
ΩPĦłÇłΔⱠ💱BⱠΔŽ€🪔 :
Even as i be Hausa boy i still know my worth🙂🙂‍↔️
2026-01-08 18:34:28
124
chidexdc7
TOXIC LONER 💔😒 :
Any delay response I don delete my message…Asap… Me sef no small….😒😂
2026-01-08 19:36:53
55
d.i.o.r_gnf
Dior Hate Girls🍃 :
Woo which one be “you should have put more effort”?😂
2026-01-08 20:50:49
57
jennifer06001
Jennifer🌹ꨄ♡︎ :
You Dey go na😂😂
2026-01-09 00:37:50
6
healedsoul2026
💔🥀 :
You no fit see me for that kind settings again
2026-01-08 11:44:44
137
sammy__041
𝑺𝒂𝒎𝒎𝒚🦦 :
I no be pharaoh..I dey quick let people go
2026-01-09 11:29:42
37
user1743815800210
tonycarreira758 :
i dey repost your video oo abeg just reply
2026-01-16 19:43:07
13
teekash000
Tee🇨🇦🍁 :
Omoh Last seen Long time Ago oh😎
2026-01-08 16:39:55
30
silentbaddisky
faruq 💢 :
you are Merlin right? me self nah avatar 😂
2026-01-09 07:43:22
11
robert_dowsky
High_Taste :
Me self no small. I Dey quickly loose interest
2026-01-09 06:00:25
13
damimorefashionluxe
damimorefashionluxe :
Especially when you’re not returning the vibe and energy I’m putting !! I’m off.. if you no sabi hold conversation I don mian!
2026-01-09 07:57:29
8
ahsh3t
K.♤.D.£.T :
The mind game don too much nowadays everybody don craze
2026-01-08 18:41:29
9
sey_hey_to_tara
Tara.🧝🏾‍♀️🦜 :
Fine boy allow me do Shakara small nau.😩😂
2026-01-13 20:20:34
7
6ixtematic
6ixtematic :
Me nah everyday I dey see my spec 🤧
2026-01-08 23:04:34
6
yassey.ype
Yassey YPE 🦅🤍 :
Even flash no fast pass me for that one 😂
2026-01-09 08:35:11
5
big_savii
Savii😈🖤🐾 :
I dey Kp work we go talk later
2026-01-08 18:28:36
11
imanuelotf
imanuel💞 :
Like why u wan Dey stress igwe
2026-01-08 19:41:47
5
victor_reecejnr
𝓥𝓲𝓬_𝓽𝓸𝓻🧃💙🕸️ :
Ur dance self get pride 😅😅
2026-01-08 16:26:03
10
_vee365
𝓥.🐅💕 :
😂💕
2026-01-08 11:37:16
28
vhigosautos
Vhigo's autos :
the hard to get I discover say no be my type after she commot cloth
2026-01-08 22:34:22
6
a_manlikeduke
𝐊𝐈𝐃 :
me wey God de him side
2026-01-08 14:57:51
5
yakksongee19
YAKKSONGEE :
2026-02-07 00:31:15
2
real_richo
Richo :
how d always d link my secret for u bro... d caption d hit me 😂
2026-01-18 00:53:46
2
To see more videos from user @badboikelly__, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About