Go to school now you’re still young 😌 you’ll still have all the time in the world to chase the bag😌
2026-01-09 21:50:53
903
×͜× 𝔻𝕖𝕩𝕥𝕖𝕣 :
me wey dey go tomorrow nko 😭😭💔
2026-01-09 19:03:18
704
𝕻𝖗𝖆𝖎𝖘𝖊 :
Bruh money no dey......na why I never go......my classmate dem dey 200 level😞
2026-01-10 00:18:21
35
+234🖤🇳🇬 :
The parking slot is for only LAMBO 🙆😔
2026-01-09 20:19:34
283
….ADEWALE👺👾✨ :
Una just Dey make person Dey think 😳🤔
2026-01-09 21:48:38
19
KHAYORDEY 😇💫✌️ :
Na why ano enter for 2023 wey i be newtaker i for don see shege like dis, i for don drop out sef😄
2026-01-09 18:43:46
56
Gemini ♊️ 🥲 :
But I go still go😞
2026-01-09 18:30:04
24
︎︎ :
Make una no pressure me 😒
2026-01-09 20:26:40
31
Obitex ❤️🦅 :
When my time reach I go go🥺💔
2026-02-04 17:34:19
5
EYIMOFE♡ :
Unless you get person wey go sponsor you fr 😪😭💔
2026-01-21 00:47:25
19
JǓŠŤ ŤÁP7%🪫 :
I swr but my papa force me go😩
2026-01-09 18:31:24
29
r3al_chino0 :
Personally I nor like school buh I’ll never talk down or make someone else feel like they going to school is useless
2026-01-09 22:23:40
27
ASIWAJUOLA :
Too late brr, should have said it sooner 😔
2026-01-09 22:40:12
10
BoyAce :
Cause E work out for person no mean say E go work out for you , go Sch when you can ,no be everyone go make am without school and no be everybody go make am with school, either way still try and no compare yourself to others …good day
2026-01-12 11:49:35
12
Oloba Teslim 🤍🫂. Big sheik :
They go I they come make I rich first
2026-01-14 08:40:08
7
DERa💕🌸 :
Me wey rush ..I never recover cause of funds
2026-01-12 09:56:07
6
乇几ㄖ匚卄 :
Nah who think say update Dey sch i con pity pass .
2026-01-11 13:11:50
5
vicToR🌪️ :
Na once my hair 😞
2026-01-09 18:24:53
20
️ :
God Dey the settings
2026-01-10 00:32:51
5
:
I won rush before but I never register jamb 😭, I don change my mind
2026-01-09 23:55:15
5
𝑇𝒀𝐺 ✞. :
Una no quick tell me💔😭
2026-01-12 03:37:45
3
Mickey por😎 :
I didn't achieve anything there
2026-01-13 09:40:22
0
JUDAS🖤🥷 :
Na me know Wetin my eyes de see fr sch😂😭
2026-03-10 00:20:01
2
To see more videos from user @lonelychild_fr, please go to the Tikwm
homepage.