Hmmm life is a game of luck 😒😒😒I pray me and you win together
2026-01-11 09:43:42
579
Asa imo🌊🤍 :
Why I Dey fall in love with kolu 👀
2026-01-16 08:10:32
43
💔 :
abeg no let kolu sing any part ooo😂
2026-01-11 10:04:53
125
B L A q OMoh🎭 :
E no dey hear 👂 anything oo 😂😂
2026-01-11 09:13:40
373
Omologo :
Song never drop lyrics don enter person soul finish 💔❤
2026-01-11 10:07:57
169
mrrbanny :
imagine EVADO remix this song wit u bruhhh🙌🏻💥🎉💫🔥
2026-01-18 04:28:41
10
Meenah's_Hub :
The guy wey like my comment last year dey UK now
opportunity comes but ones👌❤🙏
2026-01-15 15:53:51
13
Prince Randy 🥷 :
Wetin Kolu Dey talk
2026-01-14 03:36:51
8
Emmax :
i promise to follow everyone who likes my comment
2026-01-30 17:54:13
28
⃟ :
Patiently Waiting for KOLU verse on this song 😌😌
2026-01-15 16:00:57
14
mhiz paragon🍔🍻 :
follow for follow
2026-01-16 08:18:01
12
SHOGO :
Hotkid I swear with my life you are good 💯😎
2026-01-15 14:00:32
10
adewest :
Abeg wetin be the title of this song? 😩
2026-01-12 01:38:17
5
Royal Prince Moses :
have use your sound no like 😭
2026-01-13 18:19:05
11
Mashaa :
amepewa Brufen?
2026-01-15 15:45:12
8
YOUNG DELY SAMA OFFICIEL :
mohbad ❤️🔥🗿🥰
2026-01-26 23:48:35
5
Ms.Nikky Dove ⋆.˚🦋༘⋆ *ੈ♡⸝⸝ :
Follow 4 Follow guys
2026-01-16 08:15:54
6
Ŵøřď Bøțø 🤡 :
I'm following anyone that like my comment make sure you follow me back
2026-01-11 15:08:32
97
GARBA💔🦅 :
U make kolu look serious for once 🥰😂😂
2026-03-04 08:23:18
6
lordrudi :
Hotkid since 2019 as I open ig that year na him song be first thing way come up. (Ozana) that song de always take me back to that year and it feel so cool. All love man
2026-01-11 12:51:13
122
Nuel :
0% understanding 100% vibing 😂😂
2026-01-11 13:05:36
14
living with Tim :
:Every breath is a blessing every second is gold..even pain got a message when the silence unfold..ain’t no perfect path..just the steps we take..and the love we give before our heart might brake..
2026-02-11 05:46:02
9
in God we Trust :
I'm not where I want to be but I'm not where I use to be they say wetin go be go be no be for who don die my ,G, so many people Way don fail no be say dem no Sabi you know life is a game of luck may we be among the Lucky one's
2026-01-26 10:51:59
7
Bakali :
hotkeed please drop the vibe na♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️♥️
2026-01-13 08:34:15
5
To see more videos from user @hotkeedfire, please go to the Tikwm
homepage.