Na una Dey cus problem nothing bad if police tell you give us something and you give them if you have bruh money wey you go give them I’m very sure you dey give olosho or buy drink for outside so don’t see it as big deal if them ask you give us something it’s just friendly things you can dash them anything you have bruh even they will happy that you respond to them well
2026-01-13 21:52:57
14
Sy aderemi :
police salary know suppos pass #14,300 I swear 🤗
2026-01-14 14:29:27
6
Endurance FC🦅🎗 :
W elders in F chat
2026-01-13 13:57:20
3
Coinsage 🔥 :
Sharp one
2026-01-13 09:06:43
1
ZAGGA 🎶🥷 :
Please delete this video for the man sake
2026-01-19 08:36:42
0
To see more videos from user @mrlea007, please go to the Tikwm
homepage.